Posted: at | |
Men are like bank accounts, without a lot of money, we dont generate a lot of interests
| |||||
church own don plenty this time around Reply
| |||||
E PLENTY, NO BE SMALL THING... Reply
| |||||
do we have NGO sef ? Reply
| |||||
I wonder oh but to say the truth na church bcz anywhere u go u go see church even where i for dey drink beer one dey there Reply
| |||||
Guy watch ooo, no be everything dem dey use play.... Reply
| |||||
And so? Reply![]()
| |||||
Quote from: cutedanddy on 19-09-2010 12:27 PM church own don plenty this time around abi? some using it to enrich themselvesthan propagating God's work
| |||||
Quote from: mydicksweet on 23-09-2010 01:14 AM I wonder oh but to say the truth na church bcz anywhere u go u go see church even where i for dey drink beer one dey there yeah them dey preach to the drinkers like you there now
| |||||
Quote from: Omodepiver on 23-09-2010 05:00 PM Guy watch ooo, no be everything dem dey use play.... truely and thoughtful!u are right
| |||||
how e take right so ? Reply
| |||||
Quote from: cutedanddy on 19-09-2010 12:27 PM church own don plenty this time around abi my brother.... any where u go for nigeria na so so church u go see and na to dey collect money from people in the name of God!!! 9ja govment need to dey collect Tax from all dis church hand cos na business dem dey use the house of God dey do now 4 9ja.. it is too much, even nigerians don carry that church buz enter europe
| |||||
dem no dey preach salvatn again o, na so so pay ur tite dem sabi ReplyMen are like bank accounts, without a lot of money, we dont generate a lot of interests
| |||||
Quote from: prince316 on 23-09-2010 07:26 PM Quote from: cutedanddy on 19-09-2010 12:27 PM church own don plenty this time around abi my brother.... any where u go for nigeria na so so church u go see and na to dey collect money from people in the name of God!!! 9ja govment need to dey collect Tax from all dis church hand cos na business dem dey use the house of God dey do now 4 9ja.. it is too much, even nigerians don carry that church buz enter europe if the govt start dey collect money , how those pastors go get the money fuel their jet ? say now na only the rape pastors dey do , maybe then dey will start dey robb, make GOD forbid bad thing so ooo, and you too , told me you wan buy jet , no be so ? that way e go tey you well well ooo before you collect the moni full to buy one , i beg my brother commot for the road now , life continues , afterall govt too dey robb us ,
| |||||
lol ajanni u make point sha, i need to but my own jet first with tite moni, b4 govt go start to collect tax from church..... the one when dey sweet pass for this pastor work again na all this fine fine girls when dey go night vigil alon with pastor for night lol lol lol bro this work sweet no bi small Reply
| |||||
na wa ooo for you prince , like i see you dey bath , and you still dey bath uptill now ? how about that one i send to you or attach to you ? how de thing come be now? sweet or no sweet ? abi de thing don become slack? wey elephant fit pass through , since na no meter de thing be sef Reply
| |||||
no oo e still fresh.... e sweet sha Reply
| |||||
e don slack ? Reply
| |||||
if e slack now , i get something to make the mouth dey close , like normal normal, as we be friend now , i fit give you free , but others they paid me handsomely ------ ok ? Reply
| |||||
Quote from: prince316 on 23-09-2010 09:51 PM lol ajanni u make point sha, i need to but my own jet first with tite moni, b4 govt go start to collect tax from church..... the one when dey sweet pass for this pastor work again na all this fine fine girls when dey go night vigil alon with pastor for night lol lol lol bro this work sweet no bi small o boi na wa 4 u ooo..abeg incase if u open ur ministry i go b ur assistant pastor...abeg ooooooooo
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest