passing Posted: at 22-09-2010 07:40 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
betty55 at 22-09-2010 08:29 PM (14 years ago) (f) women in western world have it more excess.leave africa women alone.most of una wey done dey with oyibo woman na so una go dey talk about africa women in a bad way Posted: at 22-09-2010 08:29 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Teejay2 at 22-09-2010 08:33 PM (14 years ago) (m) haba! poster 99% too much nah go back to your research ooo Posted: at 22-09-2010 08:33 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wunzie at 22-09-2010 08:45 PM (14 years ago) (f) Really?....which planet are you from?
FAKE PROFILES DOESN'T BOTHER ME ONE BIT, UNLESS PEOPLE HIDE BEHIND THEM TO SPIT VENOM. SHOW THE BOLDNESS OF A LION NEXT TIME......USE YOUR ORIGINAL PROFILE!! Posted: at 22-09-2010 08:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chogzie at 22-09-2010 08:51 PM (14 years ago) (m) you must be judging by the ones that sorround you Posted: at 22-09-2010 08:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Teejay2 at 22-09-2010 08:51 PM (14 years ago) (m) Really?....which planet are you from?
Ask him oo Posted: at 22-09-2010 08:51 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
portiphar at 22-09-2010 08:57 PM (14 years ago) (m) @nellkiss, its almost true Posted: at 22-09-2010 08:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nice9ija at 22-09-2010 08:57 PM (14 years ago) (m) 99 per cent is too much but most of them have big belle anyway, they just have to take all necessary measures to control this fat belle of a thing, before i come home for marriage this coming December Posted: at 22-09-2010 08:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nice9ija at 22-09-2010 08:59 PM (14 years ago) (m) passing
look your back car is coming Posted: at 22-09-2010 08:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sixtyhoney at 22-09-2010 09:48 PM (14 years ago) (f) @poster 99% is too much oh haba anyway sha i nor get big belle cause i love gyming Posted: at 22-09-2010 09:48 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
prince316 at 22-09-2010 10:04 PM (14 years ago) (m) gimac 99% is too much, i have been to uk u hardly see slim white girls most of them are fat... so its not only africa Posted: at 22-09-2010 10:04 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chrisfab at 22-09-2010 11:43 PM (14 years ago) (m) na too much sex they cause am Posted: at 22-09-2010 11:43 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
aliaaz at 23-09-2010 12:21 AM (14 years ago) (m) Lol
They closed the door but that ain't stop me from coming in  ;) Posted: at 23-09-2010 12:21 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bishop200 at 23-09-2010 01:50 AM (14 years ago) (m) na beer dey coz am Posted: at 23-09-2010 01:50 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
na too much sex dey cause am jooo,no mind them,make them reduce their phyuking Posted: at 23-09-2010 04:48 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Etohs at 23-09-2010 05:32 AM (14 years ago) (m) Nigerians not Africa,check sengal girls and see things your self Posted: at 23-09-2010 05:32 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
steve231 at 23-09-2010 05:57 AM (14 years ago) (m) na long throat dey make their bele big na wen dem don sign am say dem go chop person to poverty Posted: at 23-09-2010 05:57 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
na work of God, Posted: at 23-09-2010 06:54 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
fireman at 23-09-2010 07:05 AM (14 years ago) (m) if na warri girls ...na beer dey cause am.Warri girls to dey drink.
aquila non decapit muscas Posted: at 23-09-2010 07:05 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ITS LACK OF CONTROL OF FOOD INTAKES. LADIES HAVE TO BE WATCHFUL OF WHAT THEY EAT OR DRINK. Posted: at 23-09-2010 08:06 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |