hahahahahahhhaaha
you this girl sef-----
Posted: at | |
Quote from: sophiebaby on 24-09-2010 07:37 AM Women dey MENSTRATE .. Men no dey Menstrate.. hahahahahahhhaaha you this girl sef-----
| |||||
Quote from: ajanni on 24-09-2010 10:38 AM Quote from: sophiebaby on 24-09-2010 07:37 AM Women dey MENSTRATE .. Men no dey Menstrate.. hahahahahahhhaaha you this girl sef----- wetin i do? but na tru na.. Abi u dey see ya period? ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 24-09-2010 07:37 AM Women dey MENSTRATE .. Men no dey Menstrate.. hahahahahahhhaaha chei, you this girl -----
| |||||
Quote from: sophiebaby on 24-09-2010 10:44 AM Quote from: ajanni on 24-09-2010 10:38 AM Quote from: sophiebaby on 24-09-2010 07:37 AM Women dey MENSTRATE .. Men no dey Menstrate.. hahahahahahhhaaha you this girl sef----- wetin i do? but na tru na.. Abi u dey see ya period? ![]() how i go see my period when i no be she --- but me i get pendulum ,and you never get that one , abi you get ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
sighs, chilhood debate ReplyEVERY MORTAL IS RESPONSIBLE OF HIS DESTINY. BEWARE OF YOUR DESTINY
| |||||
Quote from: kingmikefidel on 24-09-2010 11:05 AM sighs, chilhood debate Ok PAPA! ![]()
| |||||
Can u beat it.......d jacksons ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Feel ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Quote from: xter on 24-09-2010 11:08 AM Can u beat it.......d jacksons ![]() ![]()
| |||||
girls dey upload Replyboys dey download
| |||||
women should give up one of their ribs and see what they will produce.nonsense! Reply
| |||||
men(donor) dey donate while women(recipient) dey receive Reply
| |||||
Quote from: fabmic on 24-09-2010 07:50 PM men(donor) dey donate while women(recipient) dey receive what ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
UNA STILL DEY HERE! I don pass this level last year! ReplyWHAT A MAN CAN DO__ A WOMAN IS PERMITTED TO TRY COS SHE CAN'T DO IT BETTER THAN A MAN!!!!!
| |||||
Quote from: preciouslyme on 24-09-2010 07:58 PM Quote from: fabmic on 24-09-2010 07:50 PM men(donor) dey donate while women(recipient) dey receive what ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: moneyinbrakemi on 24-09-2010 08:19 PM UNA STILL DEY HERE! I don pass this level last year! seconded WHAT A MAN CAN DO__ A WOMAN IS PERMITTED TO TRY COS SHE CAN'T DO IT BETTER THAN A MAN!!!!! HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
Quote from: fabmic on 24-09-2010 10:24 PM Quote from: preciouslyme on 24-09-2010 07:58 PM Quote from: fabmic on 24-09-2010 07:50 PM men(donor) dey donate while women(recipient) dey receive what ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i dont understand what this means??? ![]() ![]()
| |||||
hmmmmmm Reply
| |||||
women can many things but...................... Reply
| |||||
this is an argumentative essay !!! Reply"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot