Posted: at | |
| |||||
Girl u fall my hand Reply
| |||||
shea d hand still dey or e don fall comut patapata................. i dey provokeoooooooooooooo and i fet blast like bomb 4 dis naija pals abi u..na no believe am Reply
| |||||
![]()
| |||||
abeg no blast wait make i sign out first before u blast abeg ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: felixomosexy on 13-10-2010 11:50 AM shea d hand still dey or e don fall comut patapata................. i dey provokeoooooooooooooo and i fet blast like bomb 4 dis naija pals abi u..na no believe am NOR BLAST FOR HERE..COME MY HOUSE COME BLAST ME..... ![]()
| |||||
Quote from: terryworld on 20-10-2010 05:52 PM abeg no blast wait make i sign out first before u blast abeg TERRY U TOO DEY FEAR..WITH THAT YOUR LAPPY WAY NOR GET WEBCAM...LOL
| |||||
Quote from: federico on 21-10-2010 02:58 AM Quote from: terryworld on 20-10-2010 05:52 PM abeg no blast wait make i sign out first before u blast abeg TERRY U TOO DEY FEAR..WITH THAT YOUR LAPPY WAY NOR GET WEBCAM...LOLA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: terryworld on 21-10-2010 06:58 AM Quote from: federico on 21-10-2010 02:58 AM Quote from: terryworld on 20-10-2010 05:52 PM abeg no blast wait make i sign out first before u blast abeg TERRY U TOO DEY FEAR..WITH THAT YOUR LAPPY WAY NOR GET WEBCAM...LOL
| |||||
why be say na only him u love.make me and him share the love 50-50 ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: terryworld on 21-10-2010 01:29 PM why be say na only him u love.make me and him share the love 50-50 no go warri u dey hear me so, mak e be 75 - 25 u agree
| |||||
i no gree.make we leave am for 50-50.that one good ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
oh! baby,baba GOd big pass u oo,no play with his instrumentooo,this na last warning Reply
| |||||
Quote from: onyeozo on 21-10-2010 01:44 PM oh! baby,baba GOd big pass u oo,no play with his instrumentooo,this na last warning wetin dis one dey talk? A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: onyeozo on 21-10-2010 01:44 PM oh! baby,baba GOd big pass u oo,no play with his instrumentooo,this na last warning Bros u miss road or u no no wetin dis forum means or u need interpretation (mak we help u out) abeg abeg no just provoke my anger becos na once in a year i dey vex and i mean am ooo
| |||||
ur own beta as u dey vex once in a year,my own na twice in a second ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: terryworld on 21-10-2010 03:14 PM ur own beta as u dey vex once in a year,my own na twice in a second na dat once in year na e worst pass becos i start peopl go run for m ooo bt nevertheless mak any body wn no am warn am be4 i spank for here
| |||||
thank God say u neva spark.oya wetin be ur name onyeozo abi na wetin make u sign out immediatly or ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: terryworld on 21-10-2010 03:35 PM thank God say u neva spark.oya wetin be ur name onyeozo abi na wetin make u sign out immediatly or mak e no cross my way again becos i can be very dangerous a timesoooooo i jst dey feel for some people wen i LUV
| |||||
huh? Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo