you try small Posted: at 18-10-2010 06:43 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 19-10-2010 01:02 AM (14 years ago) (m) you try but ee be like say potato dey hungry you. No vex you will have some of them later
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 19-10-2010 01:02 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
me i no go chop alone leyeleye i no go chop alone i must chop with u guys and as for potatoes i sabi chop am i swear by d name Krist and fema Posted: at 19-10-2010 08:42 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mykelly at 19-10-2010 10:08 AM (14 years ago) (m) is that all? Posted: at 19-10-2010 10:08 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 19-10-2010 10:20 AM (14 years ago) (m) Hmmmmmm
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 19-10-2010 10:20 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 19-10-2010 10:36 AM (14 years ago) (f) which kind joke be dis?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 19-10-2010 10:36 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
naija yoke Posted: at 19-10-2010 11:32 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
terryworld at 19-10-2010 02:14 PM (14 years ago) (m) made in warri joke
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 19-10-2010 02:14 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
federico at 19-10-2010 02:35 PM (14 years ago) (m) poster u try and u fine... Posted: at 19-10-2010 02:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Thanks Fede u no u ar my husband to be Posted: at 19-10-2010 02:57 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
terryworld at 19-10-2010 03:19 PM (14 years ago) (m) but him never be
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 19-10-2010 03:19 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
but him never be
who tell u Posted: at 20-10-2010 12:03 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
federico at 20-10-2010 12:11 PM (14 years ago) (m) make i find u for facebook self....brb Posted: at 20-10-2010 12:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 20-10-2010 12:18 PM (14 years ago) (m) but him never be
who tell u i know cos i no see wedding ring for him hand
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 20-10-2010 12:18 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
federico at 20-10-2010 12:23 PM (14 years ago) (m) but him never be
who tell u i know cos i no see wedding ring for him hand i too like u..u sabi observes Posted: at 20-10-2010 12:23 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 20-10-2010 12:30 PM (14 years ago) (m) but him never be
who tell u i know cos i no see wedding ring for him hand i too like u..u sabi observes no be say i too dey observe but na the reality or una dey do illegal marriage.  :'(
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 20-10-2010 12:30 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
but him never be
who tell u i know cos i no see wedding ring for him hand i too like u..u sabi observes so u don dey hide d ring abi mak dey no no d truth eeeee Posted: at 20-10-2010 01:26 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
federico at 20-10-2010 01:33 PM (14 years ago) (m) baby na false acusation....i nor hide anything Posted: at 20-10-2010 01:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 20-10-2010 02:15 PM (14 years ago) (m) no mind am,he dey hide am any time he see anoda girl so make u come to me now oo b4 form go finish.
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 20-10-2010 02:15 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
baby na false acusation....i nor hide anything
ARE U SURE TEL ME TRUEOOOOOOOO u no say everybody don dey jealous especially TERRY Posted: at 20-10-2010 03:26 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |