i don die.. MY LUV wht is d problem who dey kill u tell me nowooooo Posted: at 21-10-2010 04:47 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
terryworld at 21-10-2010 04:48 PM (14 years ago) (m) i don die..
guy na wetin.u no be gud husband na im i take ur place.abeg no disturb the marriage cos it still dey tender
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 21-10-2010 04:48 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
federico at 21-10-2010 04:49 PM (14 years ago) (m) i don die..
MY LUV wht is d problem who dey kill u tell me nowooooo u dey cheat on me na.. Posted: at 21-10-2010 04:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
federico at 21-10-2010 04:50 PM (14 years ago) (m) i don die..
guy na wetin.u no be gud husband na im i take ur place.abeg no disturb the marriage cos it still dey tender na so she tell u? if so she better bring my car back Posted: at 21-10-2010 04:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 21-10-2010 04:55 PM (14 years ago) (m) cos of that 504 wey u buy what of me that bought latest rolls royce 4 her nko?
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 21-10-2010 04:55 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
federico at 21-10-2010 04:58 PM (14 years ago) (m) THAT UR JALOPY TORTISE CAR U DEY CALL ROYCE? Posted: at 21-10-2010 04:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i don die..
MY LUV wht is d problem who dey kill u tell me nowooooo u dey cheat on me na.. nooooooo why should i do dat for wht purpose dont mind dem na jealousy dey worry dem all Posted: at 21-10-2010 05:04 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
terryworld at 21-10-2010 05:08 PM (14 years ago) (m) THAT UR JALOPY TORTISE CAR U DEY CALL ROYCE?
are u referring to my royce?car wey win award 4 1925 na im u dey yab so
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 21-10-2010 05:08 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
silkyme at 21-10-2010 05:11 PM (14 years ago) (f) i don die..
MY LUV wht is d problem who dey kill u tell me nowooooo u dey cheat on me na.. love can hurt u.....disappoint u......love can mk u cry.....when d 1 u luv breaks ur hrt. PELE Posted: at 21-10-2010 05:11 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
My luv no jst mind (yemi) she is jealous nobody is braking anybodys hrt Posted: at 21-10-2010 05:22 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
My luv no jst mind (silkyme) she is jealous nobody is braking anybodys hrt Posted: at 21-10-2010 05:33 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Donabd at 25-10-2010 01:51 PM (14 years ago) (m) and i kicked at the bag containing this joke, and it shouted "crap!" Posted: at 25-10-2010 01:51 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
and i kicked at the bag containing this joke, and it shouted "crap!"
so u did dat means u need potatoes Posted: at 25-10-2010 02:08 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
terryworld at 25-10-2010 03:56 PM (14 years ago) (m) felix hw u dey?
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 25-10-2010 03:56 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
felix hw u dey?
i dey fine ooo is jst dat i don miss u die Posted: at 25-10-2010 04:38 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
terryworld at 25-10-2010 05:09 PM (14 years ago) (m) felix hw u dey?
i dey fine ooo is jst dat i don miss u die but u still dey breath.well me i even miss road cos say i dey miss.
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 25-10-2010 05:09 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
just2sexy at 25-10-2010 07:17 PM (14 years ago) (m) wetin be dis na?
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 25-10-2010 07:17 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
felix hw u dey?
i dey fine ooo is jst dat i don miss u die but u still dey breath.well me i even miss road cos say i dey miss. too much missing yehpao Posted: at 26-10-2010 10:10 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Terry, Krist, Bode and Xter.... abeg i dey look for my for MY LOVELY HUSBAND FEDERICO.... abeg any of una wen see am mak una tell am say I DEY MISS LIK POLICE DEY MISS N20 and I LOVE LUV AM LIK NAIJA LUV AMERICA VITA......... abeg mak e com online oooooo Posted: at 27-10-2010 01:00 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |