nice9ija at 26-10-2010 08:35 AM (14 years ago) (m) Nice idea the party suppose hold for my state so me nor go pay too much money for transport and tickets and stuff. Which wan bi ur state? Hope sey no bi Abia or any of this Ibo speaking States, make them no kidnapp or take us do money medicine o. If na like that, I no go come d party o.
even person wey them don use do money ritual STILL BETTER PASS YOU 4 MAKING SUCH A SENSELESS COMMENT, Posted: at 26-10-2010 08:35 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nice9ija at 26-10-2010 08:38 AM (14 years ago) (m) Nice idea the party suppose hold for my state so me nor go pay too much money for transport and tickets and stuff.
Which wan bi ur state? Hope sey no bi Abia or any of this Ibo speaking States, make them no kidnapp or take us do money medicine o. If na like that, I no go come d party o.from today i hate everything about you...... stupid house maid idiot Posted: at 26-10-2010 08:38 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Adikpe at 26-10-2010 08:48 AM (14 years ago) (m) the party go bam wel wel.
Ladies with party. Why una like party like that? Posted: at 26-10-2010 08:48 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pepesy at 26-10-2010 10:29 AM (14 years ago) (f) the party go bam wel wel.
Ladies with party. Why una like party like that?Men lyk party pass women,,,, u re ma witness Posted: at 26-10-2010 10:29 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 26-10-2010 11:09 AM (14 years ago) (f) Nice idea the party suppose hold for my state so me nor go pay too much money for transport and tickets and stuff.
Which wan bi ur state? Hope sey no bi Abia or any of this Ibo speaking States, make them no kidnapp or take us do money medicine o. If na like that, I no go come d party o.from today i hate everything about you...... stupid house maid idiot I never liked you either. It is ur entire female generation dat are housemaids. Dats is what ur female generation are known for. Retired kidnapper. Namanafini, furugbo.color] Posted: at 26-10-2010 11:09 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 26-10-2010 11:14 AM (14 years ago) (f) Nice idea the party suppose hold for my state so me nor go pay too much money for transport and tickets and stuff.
Which wan bi ur state? Hope sey no bi Abia or any of this Ibo speaking States, make them no kidnapp or take us do money medicine o. If na like that, I no go come d party o.even person wey them don use do money ritual STILL BETTER PASS YOU 4 MAKING SUCH A SENSELESS COMMENT, See who posted a comment, walking corpse. You are as bad as death, old fool. You had better respect yourself or else u'll get it hot with me. coward. Posted: at 26-10-2010 11:14 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 26-10-2010 11:18 AM (14 years ago) (f) The admin of this site should organise a party at the end of every year,so that we can get to meet our pals face to face,The party can be organised in such a way that awards and gifts would be presented to those who deserve them.After that,we can go ahead and pop champagne and party all nite....
Hmmm.............. Bismack, since I sabi u na today bi d only day u don talk better thing wey enter my ear. For where d party go take place? Me, I wan come see all NP members face to face especially quinodinga, Treasure, Miss precious, Nicetobi, Solid-solid, Sophiababy, DP. flymamacita, onyiis, BS, Blessedme, Malloca, Kennee, SaMy etc. AND OFCOS AJANNI Is Ajanni not human? Dont you know Ajanni is far better than you? Look Mr. Man, U had better use ur head well or else, it will go off ur neck. Ifianfi. Posted: at 26-10-2010 11:18 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
it's good ideal anyway,just that i don't trust some people in this site,cause they are going to end up the party with fight, Posted: at 26-10-2010 11:23 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 26-10-2010 11:27 AM (14 years ago) (f) Look Nice9ija or what do you call yourself, we are here for fun and not for insults but if you think u can insult me and get away with it, u lie. I'm waiting. Posted: at 26-10-2010 11:27 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv my Love ..... why na? ..... why u dey insult my tribe na? ...... i no happy ooo Posted: at 26-10-2010 11:28 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 26-10-2010 11:30 AM (14 years ago) (f) it's good ideal anyway,just that i don't trust some people in this site,cause they are going to end up the party with fight,
Don't worry my dear, u'll be safe in d party hall. Nice9ija is not man enough. Posted: at 26-10-2010 11:30 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 26-10-2010 11:33 AM (14 years ago) (f) bomsiluv my Love ..... why na? ..... why u dey insult my tribe na? ...... i no happy ooo
Sorry..........................Solid-solid. Posted: at 26-10-2010 11:33 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Look Nice9ija or what do you call yourself, we are here for fun and not for insults but if you think u can insult me and get away with it, u lie. I'm waiting.
bonmi ... leave that guy let's talk about the party .... i like this ur jacket u go wear am come the party na Posted: at 26-10-2010 11:34 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 26-10-2010 11:39 AM (14 years ago) (f) No................... I go wear another wan wey fine pass dis wan. Posted: at 26-10-2010 11:39 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
No................... I go wear another wan wey fine pass dis wan.
THAT WILL BE WONDERFUL ..... I GO WEAR .... MY SWAGGER ... U NO NA Posted: at 26-10-2010 11:56 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
teeco at 26-10-2010 11:59 AM (14 years ago) (m) true
Posted: at 26-10-2010 11:59 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
bomsiluv at 26-10-2010 12:01 PM (14 years ago) (f) I No...................... I like dis ur shoe of plenty colour....................... u go dash me? Even if e no enter me, I go use shoe pad wear am. I beg dash me dat shoe. Posted: at 26-10-2010 12:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omorewa at 26-10-2010 12:09 PM (14 years ago) (f) hehehehe lets go there... we will organise Uk one
don't over step your boundaries.. thank you! Posted: at 26-10-2010 12:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 26-10-2010 12:16 PM (14 years ago) (m) |Nigerians Una too Like Parti
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 26-10-2010 12:16 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
- I No...................... I like dis ur shoe of plenty colour....................... u go dash me? Even if e no enter me, I go use shoe pad wear am. I beg dash me dat shoe.
[ u be my honey na .... we go wear the same shoe go the party ... even e no enter u .... we go carry am go cap-inter make he reshape am well well Posted: at 26-10-2010 12:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |