
Posted: at | |
![]()
| |||||
hahahahahaha.....she carry something..9ice 1 Reply
| |||||
e remain you photo.... make i go get your own & felix....... heheheheheheheheheheeeee. Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Kris yu no well.......so na so ur girlfriend fat reach....cheii.....i pity.oo :'( :'( :'( :'( :'( :'(
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 26-10-2010 11:12 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Kris yu no well.......so na so ur girlfriend fat reach....cheii.....i pity.oo :'( :'( :'( :'( :'( :'( ![]()
| |||||
This is calamity, real overload Reply
| |||||
Quote from: silkyme on 26-10-2010 11:18 AM This is calamity, real overload Yea! kris girl friend...
| |||||
Incredible Reply
| |||||
which 1 be calamity; incredible?... na funmi picture... make una click on the pix to see the face clearly. Reply
| |||||
kris wetin you mean, you wan tell me say na funmi be dat, he be like say u nid to iron your brain, shebi na your federico girlfriend picture wey you show me for my room be dat. Replyabi you dey craze for head
| |||||
Quote from: omotoyosolabisi on 26-10-2010 11:35 AM kris wetin you mean, you wan tell me say na funmi be dat, he be like say u nid to iron your brain, shebi na your federico girlfriend picture wey you show me for my room be dat. abi you dey craze for head ![]() ![]() ![]() shey you don take ogogoro drink garri b4?... make you try am... you no see the person face ni?
| |||||
fummi abeg nor just deny dis picture...look mirro like the picture abeg.. Reply
| |||||
@Bisi no mind jare Reply@kris stop dis joke jor.....
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 26-10-2010 11:41 AM @Bisi no mind jare @kris stop dis joke jor..... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: federico on 26-10-2010 11:41 AM fummi abeg nor just deny dis picture...look mirro like the picture abeg.. no be your girl friend be dat, y u come dey deny the babe.
| |||||
Quote from: omotoyosolabisi on 26-10-2010 11:43 AM Quote from: federico on 26-10-2010 11:41 AM fummi abeg nor just deny dis picture...look mirro like the picture abeg.. no be your girl friend be dat, y u come dey deny the babe. ![]()
| |||||
krist, na me you call aproko, u knok go chop dis nite, na to just wash my undies Reply
| |||||
Quote from: omotoyosolabisi on 26-10-2010 11:45 AM krist, na me you call aproko, u knok go chop dis nite, na to just wash my undies ![]() ![]() ![]() food? wait first... wetin you talk the other time sef?
| |||||
na only undies u go wash 2nite, no food for you Reply
| |||||
Quote from: federico on 26-10-2010 11:41 AM fummi abeg nor just deny dis picture...look mirro like the picture abeg.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo