ajanni at 1-11-2010 08:34 AM (14 years ago) (m) Reply |
ajanni at 1-11-2010 08:39 AM (14 years ago) (m) Abeg make u na ask me that question, I dey when it happen, I be the pastor girl friend, I see am with my 2 naked eyes, e no get head e no get tail. Church story. I wonder.
pastor ? and since you witness the incident with your koro-koro eyes , tell us now how the headless and tailess snake want to attack the pastor , na from where the snake dey take see the Posted: at 1-11-2010 08:39 AM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Afai at 1-11-2010 08:48 AM (14 years ago) (f) Nonsense some thing no get head & tail & una get mind 2 cal am snake & una stil dey lie say e nearly bite pastor.4 were d mouth dey as e no get head & tail,una 4 even snap d pastor & snake make we c if na truth. Posted: at 1-11-2010 08:48 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
veldana at 1-11-2010 09:12 AM (14 years ago) (f) Reply |
mystangel at 1-11-2010 10:00 AM (14 years ago) (f) snake church woman attack headless tailless wtf
being mysterious is part of me--CALL ME CRAZY--am still wat i am Posted: at 1-11-2010 10:00 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
The whole thing no too surprise me because there is nothing GOD CANNOT DO. But the only aspect that makes me afraid is 'HOW THE HEADLESS SNAKE TAKE SEE THE PASPOR?. OR THE SNAKE GET EYES FOR BELLE?. Well, any how sha, maybe because the pastor na FINE BOY na im make the snake dey VEX. Wonderful shal never ending. I dey catching COLD upon reading this BBC NEWS. LOL.
nawao for u ... it be like say u dey there Posted: at 1-11-2010 10:25 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyenezide at 1-11-2010 10:41 AM (14 years ago) (m) it sounds funny but i will not say that it could not have happened because, the world we are is a world of supprises such that as we move forward in life, things we've never held of happens. Really i am supprise. But i pray that God will console the woman in question Posted: at 1-11-2010 10:41 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
carol1 at 1-11-2010 10:53 AM (14 years ago) (f) alot of people hv died believing fake pastors rather than going for medical check up. how did the snake get into her? he is as fake as his face i think is high time people stop all this fetish believes Posted: at 1-11-2010 10:53 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Eternal Sacred Order of Cherubim and Seraphim , dat is the church to worship. up c & s AYO NI OOOOOOO Posted: at 1-11-2010 12:18 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Eucharia at 1-11-2010 01:10 PM (14 years ago) (f) NA LIE OOOOOOOOOOOOO I NO BELIVE THIS RUBBISH, SUPER STORY WHY THE SNAKE NO BITE HIM Posted: at 1-11-2010 01:10 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
flouxi at 1-11-2010 01:40 PM (14 years ago) (f) Ehhh  Najia we no dey carry last @ all, headless n tailess snakes ah.i fear but i no run ohhh Posted: at 1-11-2010 01:40 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
doomsax at 1-11-2010 01:53 PM (14 years ago) (m) I WOULD NOT REALY DEPT IT BECAUSE END TIME IS COMING THERE IS NOTHING THAT CAN HAPPEN; LET LIVE THE REST 4 GOD Posted: at 1-11-2010 01:53 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
doomsax at 1-11-2010 01:55 PM (14 years ago) (m) Reply |
Bestheart at 1-11-2010 02:19 PM (14 years ago) (f) Abeg make u na ask me that question, I dey when it happen, I be the pastor girl friend, I see am with my 2 naked eyes, e no get head e no get tail. Church story. I wonder.
pastor ? and since you witness the incident with your koro-koro eyes , tell us now how the headless and tailess snake want to attack the pastor , na from where the snake dey take see the Ajanni na true I see am, e take tail bite pastor, I no won say the whole thing, b/c me and pastor been dey in love since. Posted: at 1-11-2010 02:19 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 1-11-2010 03:19 PM (14 years ago) (m) but you said the snake no get tail , how come it bites pastor with tail now ? and normally the snake no dey attack from rear , na front im dey take attack so , and you too make you be careful so ooo, that knid thing wey you dey talk say you and pastor be lover now , make it no result to some kind stoty after ooom sey him rape you for inside the church again ooo Posted: at 1-11-2010 03:19 PM (14 years ago) | Grande Master | |
Reply |
bigboy45 at 1-11-2010 03:22 PM (14 years ago) (m) pastor or wath am the big boy from nija am in senegal now is not good for you to open it ok am son of pastor my email is [email protected] Posted: at 1-11-2010 03:22 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Bestheart at 1-11-2010 03:40 PM (14 years ago) (f) but you said the snake no get tail , how come it bites pastor with tail now ? and normally the snake no dey attack from rear , na front im dey take attack so , and you too make you be careful so ooo, that knid thing wey you dey talk say you and pastor be lover now , make it no result to some kind stoty after ooom sey him rape you for inside the church again ooo
Whether you like it or not na my boyfriend Posted: at 1-11-2010 03:40 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
adejuwon at 1-11-2010 03:58 PM (14 years ago) (m) @ eve me too am wondering how could that be possible besides why cant they show us the snake they should have show us the tailess and headless snake since they showed the pastor, the last time wen a woman gave birth to tortoise it was shown so why are they not showing us the snake well,that is form of advertising his own church, yoriyori pastor Posted: at 1-11-2010 03:58 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 1-11-2010 04:32 PM (14 years ago) (m) Reply |
Bestheart at 1-11-2010 04:37 PM (14 years ago) (f) Posted: at 1-11-2010 04:37 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |