Posted: at | |
Quote from: osituga on 8-11-2008 05:36 AM Ummm small, and i also like bottle becos i be regular customer for Mushin when i still dey naija....na there i dey go smoke igbo ahaha..if no good 4 yr health quit.Hi haters!! There will neva be another Kemp-if u search u will neva find.
| |||||
Quote from: digitalman on 8-11-2008 05:38 AM Quote from: osituga on 8-11-2008 05:31 AM Hey Lemp won this guy ooooo my blood pressure don dey high i go break bottle for him head oooo u see, u don enter na, she u say i no go school, i dont know if u finish ur elementary sef, why u come dey call my guy lemp?abi u don forget say na only one name in naija be that ''kemp'' ![]() Na my blood pressure wey high dey make me mistype joooo, i dey vess i won drop your head today
| |||||
Quote from: carala on 8-11-2008 05:41 AM Quote from: digitalman on 8-11-2008 05:38 AM Quote from: osituga on 8-11-2008 05:31 AM Hey Lemp won this guy ooooo my blood pressure don dey high i go break bottle for him head oooo u see, u don enter na, she u say i no go school, i dont know if u finish ur elementary sef, why u come dey call my guy lemp?abi u don forget say na only one name in naija be that ''kemp'' ![]() Na my blood pressure wey high dey make me mistype joooo, i dey vess i won drop your head today ![]()
| |||||
Who b carala? ReplyHi haters!! There will neva be another Kemp-if u search u will neva find.
| |||||
i wonder o Reply
| |||||
Him won help me break your head na..... no worry them still plenty wey dey come Reply
| |||||
All doz ghost faces dem na wan help u ReplyHi haters!! There will neva be another Kemp-if u search u will neva find.
| |||||
Yes i say thig guy go fear by force na Reply
| |||||
Quote from: osituga on 8-11-2008 05:52 AM Yes i say thig guy go fear by force na mr lecturer, u never jam
| |||||
Quote from: digitalman on 8-11-2008 05:54 AM Quote from: osituga on 8-11-2008 05:52 AM Yes i say thig guy go fear by force na mr lecturer, u never jamWetin you won Jam?
| |||||
..music ReplyHi haters!! There will neva be another Kemp-if u search u will neva find.
| |||||
MUSIC? Him sabi sing nii? Reply
| |||||
wetin be ur age sef dis guy? Reply
| |||||
... ReplyHi haters!! There will neva be another Kemp-if u search u will neva find.
| |||||
Quote from: digitalman on 8-11-2008 06:03 AM wetin be ur age sef dis guy? 100-20+35-64/35+140-20+5 = ?
| |||||
still small boy, i go just call my younger bros from naija tp come possue u, were Reply
| |||||
Him go fear na.....Shey them go even give am Visa niii? Reply
| |||||
Quote from: osituga on 8-11-2008 06:12 AM Him go fear na.....Shey them go even give am Visa niii? visa ke, na today
| |||||
Make we dey see na Reply
| |||||
hmm, this guy never jam oo Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot