Posted: at | |
| |||||
Quote from: Kristiantus on 10-11-2010 04:07 PM Quote from: terryworld on 10-11-2010 04:05 PM kris the player!see hw u dey dribble two women. ![]() ![]() ![]() bia terry, shey dem don mix cement and garri give you before? ![]() Quote from: Kristiantus on 10-11-2010 04:07 PM Quote from: terryworld on 10-11-2010 04:05 PM kris the player!see hw u dey dribble two women. ![]() ![]() ![]() bia terry, shey dem don mix cement and garri give you before? ![]() ![]() ![]() A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
terryworld i always trust you, you are always on the right side Reply
| |||||
I was here! Reply
| |||||
Quote from: omotoyosolabisi on 10-11-2010 04:01 PM kristanus, u promise me heaven n earth now favvy they sob. OMG...eyes rolling....impossible..he said he will die for me...sob wetin dey happen now
| |||||
Quote from: Kristiantus on 10-11-2010 04:02 PM Quote from: favourtee on 10-11-2010 03:58 PM Quote from: omotoyosolabisi on 10-11-2010 03:54 PM i dey inside your office dat time, remember say i hide under table. oh my God..Kris..you dey friend her too? this is inpossible ,you lie to me when we home that you have obly me,..nawaoo![]() ![]() ![]() nne, i swear na proper lie... me, friend another person apart from you... tufiakwa... mmbanu.. its only you my favvy... :'(
| |||||
Quote from: omotoyosolabisi on 10-11-2010 04:03 PM Quote from: favourtee on 10-11-2010 04:00 PM crying pls dear, i love u but can't share kris with anybody.
| |||||
Quote from: Kristiantus on 10-11-2010 04:04 PM Quote from: omotoyosolabisi on 10-11-2010 04:01 PM kristanus, u promise me heaven n earth now favvy they sob. wetin dey happen now ![]() ![]() ![]() wetin now... which time i promise you heaven... shey i be baba God wey i go promise you heaven... ![]() see omotoyo, no scatter my family planning with favvy oo.. ![]()
| |||||
Quote from: terryworld on 10-11-2010 04:05 PM kris the player!see hw u dey dribble two women. you go and sleep ..woman wrapper..you are the one corrupting Kris..go away....crayfish eye bro..haha
| |||||
Quote from: favourtee on 10-11-2010 04:14 PM Quote from: omotoyosolabisi on 10-11-2010 04:01 PM kristanus, u promise me heaven n earth now favvy they sob. OMG...eyes rolling....impossible..he said he will die for me...sobwetin dey happen now ![]() A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: favourtee on 10-11-2010 04:16 PM Quote from: Kristiantus on 10-11-2010 04:04 PM Quote from: omotoyosolabisi on 10-11-2010 04:01 PM kristanus, u promise me heaven n earth now favvy they sob. wetin dey happen now ![]() ![]() ![]() wetin now... which time i promise you heaven... shey i be baba God wey i go promise you heaven... ![]() see omotoyo, no scatter my family planning with favvy oo.. ![]()
| |||||
Quote from: omotoyosolabisi on 10-11-2010 04:11 PM kristanus love, pls remember your promise ![]() ![]() ![]() if you do mistake love me again ehn... i swear i go do you bad thing wey you no go like... ![]()
| |||||
kristanus, pls deny her now or ---------------------------------- Reply
| |||||
Quote from: favourtee on 10-11-2010 04:17 PM Quote from: terryworld on 10-11-2010 04:05 PM kris the player!see hw u dey dribble two women. you go and sleep ..woman wrapper..you are the one corrupting Kris..go away....crayfish eye bro..hahasee favvy, i was once blind... no... i was once lost, now am find... abeg now... :'(
| |||||
Quote from: terryworld on 10-11-2010 04:19 PM Quote from: favourtee on 10-11-2010 04:14 PM Quote from: omotoyosolabisi on 10-11-2010 04:01 PM kristanus, u promise me heaven n earth now favvy they sob. OMG...eyes rolling....impossible..he said he will die for me...sobwetin dey happen now ![]() ![]() ![]() ![]() which kin unnecessary question you dey cross question me... bia terry, you be devil? ![]()
| |||||
deny her now or i go f-uck soory flog you, for nite Reply
| |||||
huh? ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: omotoyosolabisi on 10-11-2010 04:25 PM deny her now or i go f-uck soory flog you, for nite deny my favvy... mmbanu... i can't..@favvy: nne, biko nu... i swear na gang-up be this o.. :'(
| |||||
kristanus, last warning, deny n i will give you what you like most Reply
| |||||
mmba... Replywhere favvy dey first... which kin wahala i enter today sef...
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest