Posted: at | |
| |||||
Quote from: omotoyosolabisi on 27-11-2010 12:53 PM florish4love, wetin be your problem sef, egbami ooooooooo, shey i tell u say d thing wey i dey chop under kristanus dear don tire me, abi y u wan give me yanchattack? ![]() ![]() ![]() ![]() toyosi omo fi yen le leave am na so ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]()
| |||||
flroish4love, he be like say my enemy send u con meet me abi, i go swear for u say make u go dey sell kulikuli for BRT if u no dey careful. Replyabi u wnt make i call kris make he con f-uck sorry flog u ni? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
hmmmmmmmm ReplyTouch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
Quote from: Riverniger1 on 27-11-2010 03:15 PM hmmmmmmmm riverniger plz i fit send you message?
| |||||
Quote from: omotoyosolabisi on 27-11-2010 03:16 PM Quote from: Riverniger1 on 27-11-2010 03:15 PM hmmmmmmmm riverniger plz i fit send you message? u dey ask?? send am quick quick ![]() ![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
riverniger, plz help me go arrange for ABA boyz or NIGER DELTA boyz, i want make dem help me kidnap florish4love. Reply
| |||||
na now u come Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
how much u wan collect Reply
| |||||
Quote from: omotoyosolabisi on 27-11-2010 03:29 PM how much u wan collect you go sleep with me first..pleasure b4 biz ![]() ![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
u dey craze, if kris hear dis one now wetin you want make he talk Replywho i go send this criminal message oooo ok, where soli_solid sef, abi terryworld dose 1 na money dem go collect riverniger, if u call me again, i go arrange for your kidnap too
| |||||
Quote from: omotoyosolabisi on 27-11-2010 03:44 PM u dey craze, if kris hear dis one now wetin you want make he talk who i go send this criminal message oooo ok, where soli_solid sef, abi terryworld dose 1 na money dem go collect riverniger, if u call me again, i go arrange for your kidnap too lol ![]() ![]() money no be everything....... take what u have to get what u want..kris no go know last offer ![]() ![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
bia, riverbenue, last warning Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
@terryworld, i get message for u, na to just help me arange for boyz from NIGER DELTA or ABIA, make dem help me kidnap florish4love. her wahala don too much cos of kristanus plz. Replyu can call me to discuss business further
| |||||
Quote from: omotoyosolabisi on 27-11-2010 03:15 PM flroish4love, he be like say my enemy send u con meet me abi, i go swear for u say make u go dey sell kulikuli for BRT if u no dey careful. abi u wnt make i call kris make he con f-uck sorry flog u ni? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Toyosiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiii your body too hot ooooooooooooooooo but he no mean sha dat one no talk say make me i no do wetin i being wan do and na dat kind flogging me i go like make me and kris dey for inside one room make he come dey flog me ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: omotoyosolabisi on 27-11-2010 03:44 PM u dey craze, if kris hear dis one now wetin you want make he talk who i go send this criminal message oooo ok, where soli_solid sef, abi terryworld dose 1 na money dem go collect riverniger, if u call me again, i go arrange for your kidnap too ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() good for you u think say na free of charge abi na me go tell kris dis one my self he dey very easy dis one is even enough for kris to divorce you nice one ![]() ![]()
| |||||
Quote from: florish4love on 27-11-2010 05:55 PM Quote from: omotoyosolabisi on 27-11-2010 03:44 PM u dey craze, if kris hear dis one now wetin you want make he talk who i go send this criminal message oooo ok, where soli_solid sef, abi terryworld dose 1 na money dem go collect riverniger, if u call me again, i go arrange for your kidnap too ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() good for you u think say na free of charge abi na me go tell kris dis one my self he dey very easy dis one is even enough for kris to divorce you nice one ![]() ![]() i the wait ooooo ![]() ![]() ![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
| |||||
Quote from: omotoyosolabisi on 27-11-2010 03:44 PM u dey craze, if kris hear dis one now wetin you want make he talk oh boy if u talk again, na him be say u no like urself oh!who i go send this criminal message oooo ok, where soli_solid sef, abi terryworld dose 1 na money dem go collect riverniger, if u call me again, i go arrange for your kidnap too KIDNAP, huh me i no dey use am play ooo ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
oh boy make u no worry Replyna who go kidnap who? ![]() ![]() Touch not my anointed and do my prophet no harm
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech