xena15 at 23-11-2010 10:19 AM (13 years ago) (f) Wetin i i wan take chin chin do?
D devil must b using ur destiny 2 weave his pubic hair if u think imma change all ma colors 4 u! Posted: at 23-11-2010 10:19 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 23-11-2010 10:23 AM (13 years ago) (m) u go chop chin chin na
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 23-11-2010 10:23 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Wetin i i wan take chin chin do?
Chin chin sweet pass bread. lol
A nice guy that strive for excellence. Frienly to be with. Gentility Plus plus. 6.5" tall and GOD fearing. Posted: at 23-11-2010 10:27 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 23-11-2010 10:32 AM (13 years ago) (m) Na Agege bread u dey talk?
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 23-11-2010 10:32 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 23-11-2010 10:36 AM (13 years ago) (f) o girl ur zip dey open oooo abi u wan show us ya nyansh? zip ya cloth abeg
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 23-11-2010 10:36 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sobeit at 23-11-2010 10:41 AM (13 years ago) (m) ladies if na man una fit tell am make he zip up?? Posted: at 23-11-2010 10:41 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 23-11-2010 10:49 AM (13 years ago) (m) fight go soon start here
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 23-11-2010 10:49 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
brightossy at 23-11-2010 10:55 AM (13 years ago) (m) I wan pass Posted: at 23-11-2010 10:55 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
uchex at 23-11-2010 11:07 AM (13 years ago) (m) Ok,,easy1,,jus tell her 2 pls pull d g-string so dat u can really see d honeypot... Thank u Posted: at 23-11-2010 11:07 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mallorca at 23-11-2010 11:07 AM (13 years ago) (m) be fast
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 23-11-2010 11:07 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 23-11-2010 11:12 AM (13 years ago) (f) make i go zip my pant
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 23-11-2010 11:12 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
stanbutto at 23-11-2010 11:20 AM (13 years ago) (m) No be only ladies, men own worse pass.
u be ju girl, we are talking abt ladies , u re on the men? they poster did say men? why do u girls like compering yourself with men? a man can urinate anywhere, can u as a woman? they are trying to help u , u are talking abt ,men. hisss Posted: at 23-11-2010 11:20 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
brightossy at 23-11-2010 11:24 AM (13 years ago) (m) Tell her! Posted: at 23-11-2010 11:24 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bestheart at 23-11-2010 11:28 AM (13 years ago) (f) No be only ladies, men own worse pass.
u be ju girl, we are talking abt ladies , u re on the men? they poster did say men? why do u girls like compering yourself with men? a man can urinate anywhere, can u as a woman? they are trying to help u , u are talking abt ,men. hisss Abeg go sit down Posted: at 23-11-2010 11:28 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
sophiebaby at 23-11-2010 11:30 AM (13 years ago) (f) hmmmmmmmm. make i pass quick b4 dem go piss 4 ma head
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 23-11-2010 11:30 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Bestheart at 23-11-2010 11:32 AM (13 years ago) (f) Tell her!
And you Bright, by the time I will jump twice on you heeeeeeeee Posted: at 23-11-2010 11:32 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
stanbutto at 23-11-2010 11:36 AM (13 years ago) (m) No be only ladies, men own worse pass.
u be ju girl, we are talking abt ladies , u re on the men? they poster did say men? why do u girls like compering yourself with men? a man can urinate anywhere, can u as a woman? they are trying to help u , u are talking abt ,men. hisss Abeg go sit downna ur type the do pass, and blame it on men, if ur bobo talk to one girl, u talk to ten men, if he kiss one girl, u kiss ten men, if u want to leave u for the another girl, so that u can leave him for another man, u no go gree. u want him back? men and women different ooooooooooooo if u no no, abeg comot for road make i pass Posted: at 23-11-2010 11:36 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Bestheart at 23-11-2010 11:36 AM (13 years ago) (f) hmmmmmmmm. make i pass quick b4 dem go piss 4 ma head
Abeg sis do quick pass Stanbutto dey piss anyhow, me i don pass since na peep I come peep. Posted: at 23-11-2010 11:36 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
faggo at 23-11-2010 11:41 AM (13 years ago) (m) I will approach the lady and tell her that her Zip is open. Posted: at 23-11-2010 11:41 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Bestheart at 23-11-2010 11:52 AM (13 years ago) (f) No be only ladies, men own worse pass.
u be ju girl, we are talking abt ladies , u re on the men? they poster did say men? why do u girls like compering yourself with men? a man can urinate anywhere, can u as a woman? they are trying to help u , u are talking abt ,men. hisss Abeg go sit downna ur type the do pass, and blame it on men, if ur bobo talk to one girl, u talk to ten men, if he kiss one girl, u kiss ten men, if u want to leave u for the another girl, so that u can leave him for another man, u no go gree. u want him back? men and women different ooooooooooooo if u no no, abeg comot for road make i pass My bobo no fit try am, who born am, I keep camera for room,ktichen,gate everywhere for e car and e no know, and I dey follow him for back when e dey go work. Posted: at 23-11-2010 11:52 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |