
Posted: at | |
Quote from: waco on 26-11-2010 09:09 AM @Irule superglue wetin? BOOM!! WACO in d house ![]()
| |||||
hey my chairlady what up! Replyno matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
forgiveness is divine Reply
| |||||
waco waco longest time... i dey oh, nottin much Replyhow ur side?
| |||||
see as dis woman jus dey blow pigin...... hmmmmmm Reply
| |||||
blings i still wan learn, u go teach me small abi Reply![]()
| |||||
u no get wahala at all................ jus fill the application form Reply
| |||||
u go do am for free ? Reply
| |||||
for dis world wey we dey now..... notin is free my dear...... u either pay in cash or in kind...... grin grin grin Reply
| |||||
See dis blings mouth guy ReplyU wan wound abi? Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Xter na wetin na?...... haba u dey put eye for where i dey negotiate my business?...... or u don 4get sey i no dey ever wound Reply
| |||||
Quote from: blings_is_back on 26-11-2010 03:14 PM for dis world wey we dey now..... notin is free my dear...... u either pay in cash or in kind...... grin grin grin but as i dey talk to u, i do am for free.... u no knw ppl pay me for conversation ?
| |||||
na becos u dey enjoy my flow na...... besides ppl pay me just to listen to them talking Reply
| |||||
Quote from: blings_is_back on 26-11-2010 03:23 PM na becos u dey enjoy my flow na...... besides ppl pay me just to listen to them talking ![]() ![]()
| |||||
Quote from: FlyMamacita on 26-11-2010 03:25 PM Quote from: blings_is_back on 26-11-2010 03:23 PM na becos u dey enjoy my flow na...... besides ppl pay me just to listen to them talking ![]() ![]() so many things my dear........ u need to come inside to see and experience the special things about me........... a trial will convince u
| |||||
See toasting ReplyWhen you smile at me, i can't help but feel loved.
| |||||
Quote from: blings_is_back on 26-11-2010 03:32 PM Quote from: FlyMamacita on 26-11-2010 03:25 PM Quote from: blings_is_back on 26-11-2010 03:23 PM na becos u dey enjoy my flow na...... besides ppl pay me just to listen to them talking ![]() ![]() so many things my dear........ u need to come inside to see and experience the special things about me........... a trial will convince u ![]() ![]()
| |||||
Quote from: desiresluv20 on 26-11-2010 03:34 PM See toasting bigs boys dont toast ok? Quote from: FlyMamacita on 26-11-2010 03:35 PM Quote from: blings_is_back on 26-11-2010 03:32 PM Quote from: FlyMamacita on 26-11-2010 03:25 PM Quote from: blings_is_back on 26-11-2010 03:23 PM na becos u dey enjoy my flow na...... besides ppl pay me just to listen to them talking ![]() ![]() ![]() ![]() u can never be ok dear....... just come inside
| |||||
hmmm i want d best ooo, i no settle for less Reply
| |||||
Devil in an angels clothing. @ flyMamacinta, I will like you to pass your bill for Xmas to him, now. ReplyWhen you smile at me, i can't help but feel loved.
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest