Boyfriend To Davido's Baby Mama, Chioma Finally Revealed

Date: 07-10-2021 10:51 am (2 years ago) | Author: Bayo Nelson
- at 7-10-2021 10:51 AM (2 years ago)
(m)

Emerging report suggests that the man dating Davido’s baby mama, Chioma Rowland has been revealed to be Payporte CEO, Bassey Eyo. Blogger, Cutie Juls, made this known in a recent post on Instagram, hinting that Eyo and Chioma started getting close at the early stage of her relationship issues with Davido.

Cutie Juls wrote; “Eyo dey knack Chi. Since everybody dey ment. Make we all join yaba na. A no wan talk am b4 but since Ona dey ment make we all ment. Werey. If you no dey pride for wetin you dey do, why do am?Gist wey begin for Oniru when Oga David and Chi had issues so them put mama and pikin for one bed shortlet in Oniru. Pending getting her a permanent place. Gist wey full for many celebrities mouth wey dem start to dey see am normal, na Cutie commot gbola put inside kpekus ni? Werey people.”





Posted: at 7-10-2021 10:51 AM (2 years ago) | Addicted Hero
- constigoldo at 7-10-2021 11:12 AM (2 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 7-10-2021 11:12 AM (2 years ago) | Hero
Reply
- gogoman at 7-10-2021 12:39 PM (2 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 7-10-2021 12:39 PM (2 years ago) | Grande Master
Reply
- FloJoJo at 7-10-2021 01:37 PM (2 years ago)
(f)
Chioma has right to date anyone she prefer, as it appears Davido failed to marry any of his baby mamas.
Posted: at 7-10-2021 01:37 PM (2 years ago) | Upcoming
Reply
- wolefafo at 7-10-2021 02:07 PM (2 years ago)
(m)
Who dey nack who?.....Na wa oooo
Posted: at 7-10-2021 02:07 PM (2 years ago) | Gistmaniac
Reply
- larry1970 at 7-10-2021 04:06 PM (2 years ago)
Online (m)
Gold digger go and date your age and work together ok
Posted: at 7-10-2021 04:06 PM (2 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kacylee at 7-10-2021 07:05 PM (2 years ago)
Online (f)
not surprised

Posted: at 7-10-2021 07:05 PM (2 years ago) | Addicted Hero
Reply