Skypon2002 at 21-01-2011 05:35 PM (13 years ago) (m) ARE THE PICTURES COMING
yep, wait for it ee dey for gate now
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 21-01-2011 05:35 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terry, u fall my yanch ooooooooooooooooo
i go report u for Kris luv
heheheee. Posted: at 21-01-2011 05:36 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
terry, u fall my yanch ooooooooooooooooo
i go report u for Kris luv
haahaa madam where u go since all these days nah compliments shaa like say u don forget us welcome back sha Posted: at 21-01-2011 05:37 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terry, u fall my yanch ooooooooooooooooo
i go report u for Kris luv
haahaa madam where u go since all these days nah compliments shaa like say u don forget us welcome back sha wetin.... you no go allow am rest first? person just come back from village you come dey use question dey take disturb am.. Posted: at 21-01-2011 05:59 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 21-01-2011 06:31 PM (13 years ago) (m) wey she suppose give am food make she chop first but florish make u no give am that ur soup wey u cook oooo cos u no sabi cook
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 21-01-2011 06:31 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
wey she suppose give am food make she chop first but florish make u no give am that ur soup wey u cook oooo cos u no sabi cook hehehehehehehehehehehheheheee. ororo soup... oye ofe mmanu... Posted: at 21-01-2011 07:44 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
terryworld at 21-01-2011 07:57 PM (13 years ago) (m) wetin sef? I tire 4 una oo bia jonsy abi na josy u drink liquid mess?
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 21-01-2011 07:57 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
kaycee22 at 21-01-2011 08:45 PM (13 years ago) (m) funny pics
foolish pics. Posted: at 21-01-2011 08:45 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
NA MISTAKE.....MISSCAKE
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 21-01-2011 08:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kaycee22 at 21-01-2011 08:54 PM (13 years ago) (m) NA MISPICS Posted: at 21-01-2011 08:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
anger..........................
Touch not my anointed and do my prophet no harm Posted: at 21-01-2011 09:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kaycee22 at 21-01-2011 09:16 PM (13 years ago) (m) HUNGER Posted: at 21-01-2011 09:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xavexdo5 at 21-01-2011 09:32 PM (13 years ago) (m) burger Posted: at 21-01-2011 09:32 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 22-01-2011 08:06 AM (13 years ago) (m) wey she suppose give am food make she chop first but florish make u no give am that ur soup wey u cook oooo cos u no sabi cook hehehehehehehehehehehheheheee. ororo soup... oye ofe mmanu... hehheheheheheeeee she dey use cocoyam cook stew
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 22-01-2011 08:06 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 22-01-2011 08:08 AM (13 years ago) (m) NA MISTAKE.....MISSCAKE
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 22-01-2011 08:08 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 22-01-2011 08:13 AM (13 years ago) (m) anger..........................
HUNGER
burger
thunder
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 22-01-2011 08:13 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kaycee22 at 23-01-2011 07:58 PM (13 years ago) (m) KONGA........ Posted: at 23-01-2011 07:58 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 24-01-2011 05:14 AM (13 years ago) (m) butter
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 24-01-2011 05:14 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Chamming at 26-01-2011 03:21 PM (13 years ago) (f) na mistake abeg no vex Terry i no know say the thing they affect u too Posted: at 26-01-2011 03:21 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Don-ziggy at 26-01-2011 03:55 PM (13 years ago) (m) e no sweet Posted: at 26-01-2011 03:55 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |