Dis must must be Terry I'm 95% Sure

Date: 30-11-2010 11:34 am (14 years ago) | Author: ABIOLA ADERAYO ADEGBIJI
[1] 2 3 4 5
- at 30-11-2010 11:34 AM (14 years ago)
(f)
I go Mama Put dis morning as i dey Hungry na so i see dis guy
ooooooooooooooo
i just pick race

Posted: at 30-11-2010 11:34 AM (14 years ago) | Gistmaniac
- Kristiantus at 30-11-2010 11:36 AM (14 years ago)
(m)
 Shocked Shocked Shocked
him wan commit suicide? Huh?
Posted: at 30-11-2010 11:36 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- florish4love at 30-11-2010 11:39 AM (14 years ago)
(f)
Kris abi u no see wetin dey him front he no even call me say sister come and join me

Posted: at 30-11-2010 11:39 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 30-11-2010 11:41 AM (14 years ago)
(m)
garri and ofe mmannu... which kin food be dis sef?
Posted: at 30-11-2010 11:41 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 30-11-2010 11:41 AM (14 years ago)
(m)
thank God say u no dey 100percent sure.

Posted: at 30-11-2010 11:41 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- florish4love at 30-11-2010 11:45 AM (14 years ago)
(f)
The reason why i no dey 100% be say the guy fine small pass you and u no fine

oya tell me the truth she na u Huh?
Posted: at 30-11-2010 11:45 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 30-11-2010 12:01 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 30-11-2010 11:41 AM
thank God say u no dey 100percent sure.
bia terry, owu ezikwu... e na eri ofe mmanu?. Huh?
Posted: at 30-11-2010 12:01 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 30-11-2010 12:04 PM (14 years ago)
(m)
kris i kwesiri ima na obulo eziokwu.onye ahu bu di florish.

Posted: at 30-11-2010 12:04 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 30-11-2010 12:05 PM (14 years ago)
(m)
okay....
Posted: at 30-11-2010 12:05 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- florish4love at 30-11-2010 12:08 PM (14 years ago)
(f)
Wetin? wetin

na d thing we dey pain me pass na it you dey do now ooooo
take ya time ooooo
the two of you no talk dat rubbish wey u dey talk oooo
i no like am ooo
Posted: at 30-11-2010 12:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 30-11-2010 12:11 PM (14 years ago)
(m)
but terry  ..... inye ahu bu mmadu ije udo kugboo onwe ya  ..... na u be that? .. tell me the truth
Posted: at 30-11-2010 12:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 30-11-2010 12:13 PM (14 years ago)
(f)
Solid no disapoint me oo
i say i no hear wetin una dey talk
Posted: at 30-11-2010 12:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 30-11-2010 12:17 PM (14 years ago)
(m)
dont worry we are trying to solve the problem
Posted: at 30-11-2010 12:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 30-11-2010 12:24 PM (14 years ago)
(f)
which problem be dat ooooo gist me nah
Posted: at 30-11-2010 12:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 30-11-2010 12:29 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: solid_solid on 30-11-2010 12:11 PM
but terry  ..... inye ahu bu mmadu ije udo kugboo onwe ya  ..... na u be that? .. tell me the truth
solid,gi onwe gi ma na oburum.e sim na elu daa?onye ahu bu nwann florish.

Posted: at 30-11-2010 12:29 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 30-11-2010 01:00 PM (14 years ago)
(f)
Kris n Terry....that language is not allowed here! Angry
Posted: at 30-11-2010 01:00 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sizzlingsofi at 30-11-2010 01:02 PM (14 years ago)
(f)
Okay
Posted: at 30-11-2010 01:02 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 30-11-2010 01:03 PM (14 years ago)
(m)
anoda okay.

Posted: at 30-11-2010 01:03 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 30-11-2010 01:03 PM (14 years ago)
(f)
gud
Posted: at 30-11-2010 01:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 30-11-2010 01:07 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on 30-11-2010 12:24 PM
which problem be dat ooooo gist me nah
just no worry... we go resolve the matter soon...
Posted: at 30-11-2010 01:07 PM (14 years ago) | Hero
Reply
[1] 2 3 4 5

Featured Discussions