wetin be ya problem
no make i go kiss transformer oooo
you better do
cos me no like dis thing ooo
Posted: at | |
wetin be ya problem no make i go kiss transformer oooo Quote from: Kristiantus on 30-11-2010 01:07 PM Quote from: florish4love on 30-11-2010 12:24 PM which problem be dat ooooo gist me nah just no worry... we go resolve the matter soon...you better do cos me no like dis thing ooo
| |||||
Quote from: terryworld on 30-11-2010 12:29 PM Quote from: solid_solid on 30-11-2010 12:11 PM but terry ..... inye ahu bu mmadu ije udo kugboo onwe ya ..... na u be that? .. tell me the truth solid,gi onwe gi ma na oburum.e sim na elu daa?onye ahu bu nwann florish.![]() ![]() ![]() nwanne florish ko wu di florish... kedu nnko bu? ![]()
| |||||
Quote from: sizzlingsofi on 30-11-2010 01:02 PM Okay ![]() ![]() ![]() nne... true true, me i no sabi when you pack enter this place oo.. ![]() and you just dey waka freely just like that...
| |||||
hmmm... Reply
| |||||
@aki,anoda gud.lol ReplyQuote from: Kristiantus on 30-11-2010 01:08 PM Quote from: terryworld on 30-11-2010 12:29 PM Quote from: solid_solid on 30-11-2010 12:11 PM but terry ..... inye ahu bu mmadu ije udo kugboo onwe ya ..... na u be that? .. tell me the truth solid,gi onwe gi ma na oburum.e sim na elu daa?onye ahu bu nwann florish.![]() ![]() ![]() nwanne florish ko wu di florish... kedu nnko bu? ![]() A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Terrryyyyy....ehn! Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() bia terry, youself no pure at-all... which kin double answer you dey supply so?
| |||||
hehehe,kris no mind me na hungary dey worry me. ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 30-11-2010 01:00 PM Kris n Terry....that language is not allowed here! ![]() ![]() ![]() you for come plaster our mouth... make i no talk again... see me see wahala oo.. ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 30-11-2010 01:22 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 30-11-2010 01:00 PM Kris n Terry....that language is not allowed here! ![]() ![]() ![]() you for come plaster our mouth... make i no talk again... see me see wahala oo.. ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: terryworld on 30-11-2010 01:20 PM hehehe,kris no mind me na hungary dey worry me. after the big plate of EBa wey u chop u still dey hungry Kris abeg we need to go an do deliverance for dis guy ooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 30-11-2010 01:28 PM Quote from: Kristiantus on 30-11-2010 01:22 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 30-11-2010 01:00 PM Kris n Terry....that language is not allowed here! ![]() ![]() ![]() you for come plaster our mouth... make i no talk again... see me see wahala oo.. ![]() ![]() ![]() ![]() wait ooo.. shey na warn you dey warn me so? ![]()
| |||||
YES!!! Reply
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 30-11-2010 01:33 PM YES!!! ![]() ![]() ![]() me... funmi, no let me wicked you for my dream oo... ![]() i swear ehn, if i catch you for my dream, na so so beg you beg i no go stand up leave you.. makachukwu.. i swear.. ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 30-11-2010 01:37 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 30-11-2010 01:33 PM YES!!! ![]() ![]() ![]() me... funmi, no let me wicked you for my dream oo... ![]() i swear ehn, if i catch you for my dream, na so so beg you beg i no go stand up leave you.. makachukwu.. i swear.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
bia florish,dem don slap u 4 small intestine b4?no let me oo ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 30-11-2010 01:38 PM Quote from: Kristiantus on 30-11-2010 01:37 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 30-11-2010 01:33 PM YES!!! ![]() ![]() ![]() me... funmi, no let me wicked you for my dream oo... ![]() i swear ehn, if i catch you for my dream, na so so beg you beg i no go stand up leave you.. makachukwu.. i swear.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
No traditional language allowed here or I jugde the both of you abi na the three of self.. I mean Kris, Terry and Solid Reply
| |||||
Quote from: bodeniyi on 30-11-2010 01:53 PM No traditional language allowed here or I jugde the both of you abi na the three of self.. I mean Kris, Terry and Solid Thank you my bros.
| |||||
Quote from: bodeniyi on 30-11-2010 01:53 PM No traditional language allowed here or I jugde the both of you abi na the three of self.. I mean Kris, Terry and Solid bode ooo... abeg, go sleep back... you dey talk like sumbody wey dey dream talk...
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)