dem don do u b4?

Posted: at | |
Quote from: Inemx on 30-11-2010 04:05 PM GIRLS, WETIN UNA DE DO MEN NO GOOD... dem don do u b4? ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: glamourjoe on 30-11-2010 03:52 PM No try him oo, i know dat boi....u go leave ur undies follow window run.. u don comot my trap. She go fear now run. ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sophiebaby on 30-11-2010 04:07 PM Quote from: Inemx on 30-11-2010 04:05 PM GIRLS, WETIN UNA DE DO MEN NO GOOD... dem don do u b4? ![]() AM JUST PITYING WACO AND BLINGS,... MY OWN NO PLENTY... AT YOUR ARE MY LAST BUSTOP
| |||||
Chaiii Reply
| |||||
Quote from: brightossy on 30-11-2010 04:10 PM Quote from: glamourjoe on 30-11-2010 03:52 PM No try him oo, i know dat boi....u go leave ur undies follow window run.. u don comot my trap. She go fear now run.![]() ![]() ![]() bright ...i say u be mai mai eeeeeeeeeeeeee Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: Inemx on 30-11-2010 04:14 PM Quote from: sophiebaby on 30-11-2010 04:07 PM Quote from: Inemx on 30-11-2010 04:05 PM GIRLS, WETIN UNA DE DO MEN NO GOOD... dem don do u b4? ![]() AM JUST PITYING WACO AND BLINGS,... MY OWN NO PLENTY... AT YOUR ARE MY LAST BUSTOP i pity u Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 30-11-2010 04:04 PM Quote from: glamourjoe on 30-11-2010 03:52 PM No try him oo, i know dat boi....u go leave ur undies follow window run.. ![]() ![]() ![]() tar
| |||||
...SEE MAKE YOU NO TRYAM O. ME I WAN LIVE REACH 110 YRS O...IN FACT NA ONCE IN A YEAR I GO DE GIVE YOU Reply
| |||||
Quote from: brightossy on 30-11-2010 04:20 PM Quote from: sophiebaby on 30-11-2010 04:04 PM Quote from: glamourjoe on 30-11-2010 03:52 PM No try him oo, i know dat boi....u go leave ur undies follow window run.. ![]() ![]() ![]() tar frm xperience sha ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: Inemx on 30-11-2010 04:22 PM ...SEE MAKE YOU NO TRYAM O. ME I WAN LIVE REACH 110 YRS O...IN FACT NA ONCE IN A YEAR I GO DE GIVE YOU u wey go soon die sef Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
lol Reply
| |||||
make una ask d women well well Reply
| |||||
OKIES Reply
| |||||
No bi all men oo, Na only men wey dey phyuk honeypot wey dirty. Including unhealthy habits like smoking (cas Lungs and heart problems), drinking ( cas Liver problems). On the average sha, Na women dey quick dies pass. Long-life na gift from God. Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
They r more likelly 2 commit-suicide dat's wat i read. ReplyI will never fade and I will never blend....not here to be ur friend or enemy, i say what i ave to say & i'll be out as soon as i'm done, not hard to find & not here to keep i'm the beauty that you can never sight asleep! ![]() ![]()
| |||||
I go stopam frm 2day. Reply
| |||||
>:(MEN THAT DIES BEFORE WOMEN IS THAT HE WEIGHS HIMSELF DOWN WITH TOO MUCH THOUGHT AS IF HE IS THE ONLY ONE, FORGETTING THERE IS A CREATOR. Reply
| |||||
I wan pass Reply
| |||||
Men die early than women because of women and their scarcity of wants.. (ego na ife nsori) Women make some men to do more than they bargained for and by so doing, it leads to something inevitable(onwu). Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)