This young babe just packed to join us in da same compound. she likes driving with me to work. I've vowed to stop every strange move, but i am always tempted at night to go and ask her for either salt or oil.
But mehn, no be say i wan cook ni, i too like wetin i dey see inside house on mini. My body dey do me yori yori! she get am BIG BIG! How do i tell her i need one night stand?
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
Posted: at 30-11-2010 04:58 PM (14 years ago) | Hero
sophiebaby at 30-11-2010 04:59 PM (14 years ago) (f)
o boi! i no no u to be person wey dey slack naaaaaaaaaaaaaaaa waco y u wan fall ma hand
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
Posted: at 30-11-2010 04:59 PM (14 years ago) | Addicted Hero
dirtykid at 30-11-2010 05:04 PM (14 years ago) (m)
Quote from: waco on 30-11-2010 04:58 PM
This young babe just packed to join us in da same compound. she likes driving with me to work. I've vowed to stop every strange move, but i am always tempted at night to go and ask her for either salt or oil.
But mehn, no be say i wan cook ni, i too like wetin i dey see inside house on mini. My body dey do me yori yori! she get am BIG BIG! How do i tell her i need one night stand?
bad boi U fit still ask her if you can watch movie with her in her house, that yr Dvd is not working proper and you need to return the movie, is Urgent, put don't forget to go along with some semi sweet red wine maybe from there you can tell her about one night stand.
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !!
Posted: at 30-11-2010 05:04 PM (14 years ago) | Hero
dirtykid at 30-11-2010 05:13 PM (14 years ago) (m)
Quote from: waco on 30-11-2010 05:06 PM
make i mix the wine?
No broo, just straight and normal wine, Wine get time to do it's thing, just make sure she like the wine, then make she enjoy the movie and wine as well. Body go tell am later.
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !!
Posted: at 30-11-2010 05:13 PM (14 years ago) | Hero
macgreat at 30-11-2010 05:14 PM (14 years ago) (m)
Quote from: waco on 30-11-2010 04:58 PM
This young babe just packed to join us in da same compound. she likes driving with me to work. I've vowed to stop every strange move, but i am always tempted at night to go and ask her for either salt or oil.
But mehn, no be say i wan cook ni, i too like wetin i dey see inside house on mini. My body dey do me yori yori! she get am BIG BIG! How do i tell her i need one night stand?
You don post this kin topic before... Chai! . . Na everytime new babes dey land your compound. . .
Abeg where you dey stay make i come join you. . .
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time
Posted: at 30-11-2010 05:14 PM (14 years ago) | Hero
sophiebaby at 30-11-2010 05:17 PM (14 years ago) (f)
Quote from: macgreat on 30-11-2010 05:14 PM
Quote from: waco on 30-11-2010 04:58 PM
This young babe just packed to join us in da same compound. she likes driving with me to work. I've vowed to stop every strange move, but i am always tempted at night to go and ask her for either salt or oil.
But mehn, no be say i wan cook ni, i too like wetin i dey see inside house on mini. My body dey do me yori yori! she get am BIG BIG! How do i tell her i need one night stand?
You don post this kin topic before... Chai! . . Na everytime new babes dey land your compound. . .
Abeg where you dey stay make i come join you. . .
o boi!!! see huzzling naaaaaaaaaaaaaaa
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
Posted: at 30-11-2010 05:17 PM (14 years ago) | Addicted Hero
MissyBarbie at 30-11-2010 05:20 PM (14 years ago) (f)
Quote from: macgreat on 30-11-2010 05:14 PM
Quote from: waco on 30-11-2010 04:58 PM
This young babe just packed to join us in da same compound. she likes driving with me to work. I've vowed to stop every strange move, but i am always tempted at night to go and ask her for either salt or oil.
But mehn, no be say i wan cook ni, i too like wetin i dey see inside house on mini. My body dey do me yori yori! she get am BIG BIG! How do i tell her i need one night stand?
You don post this kin topic before... Chai! . . Na everytime new babes dey land your compound. . .
Abeg where you dey stay make i come join you. . .
Cheiiii.....Your Oju Kokoro too much
Posted: at 30-11-2010 05:20 PM (14 years ago) | Hero