Pick a pal, and describe his/her personality (Page 18)

Date: 01-12-2010 3:18 pm (14 years ago) | Author: Blessing Edet
1 ... 15 16 17 [18] 19 20 21 ... 59
- MissyBarbie at 2-12-2010 03:51 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: blessedme on  2-12-2010 03:49 PM
Quote from: MissyBarbie on  2-12-2010 03:44 PM
Quote from: blessedme on  2-12-2010 03:41 PM
Quote from: MissyBarbie on  2-12-2010 03:37 PM
See n yansh like mama kafaya own
ow mama kafaya yarnsh dey
pls xplain

I was not here ooooo ehn ehn Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
but i saw u

No you did not
Posted: at 2-12-2010 03:51 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- MissyBarbie at 2-12-2010 03:53 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: dirtykid on  2-12-2010 03:51 PM
Quote from: MissyBarbie on  2-12-2010 03:48 PM
Quote from: dirtykid on  2-12-2010 03:41 PM
That pic is just APPLE, special Apple from my Garden.

Na wetin una carry for mind dey worry una Grin Grin  wetin again una wan make i use as my profile pic, if i fix my own pic, some go complain, i enter my garden collect that apple and make a pic of it too, una still dey complain.

Chaii..... no b small thing ooo  

Abeg if you wan mess tell me make i run comot here b4 u mess for ma mouth here oooo. this one wey you carry everything up like sey den wan  Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed dirtykid, dirty everything

No worries. I will try to inform you officially, I just hope the mess no go drop off so quick  Cheesy Cheesy Grin Grin


Okies>>>>>>>>>>>>>>with full speed
Posted: at 2-12-2010 03:53 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- ILOVEIT at 2-12-2010 03:53 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: MissyBarbie on  2-12-2010 03:50 PM
Quote from: ILOVEIT on  2-12-2010 03:49 PM
@DK bia AGU remove that thing for your profile abegi..bcoz of that thing i get nightmare last night...  Cheesy

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin LMFAOooooooooo
hehehe missybaby i see you cracking abeg no wound oooo  Cheesy  Cheesy..where dk
i want see something different for profile.if na something dirty is ok by me   Wink Cheesy  Cool

Posted: at 2-12-2010 03:53 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- 4kasibe247 at 2-12-2010 03:55 PM (14 years ago)
(m)
una no go kill person sha Grin Grin
Posted: at 2-12-2010 03:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dirtykid at 2-12-2010 03:55 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: ILOVEIT on  2-12-2010 03:49 PM
@DK bia AGU remove that thing for your profile abegi..bcoz of that thing i get nightmare last night...  Cheesy


Hahahahahaah no b small dream, Tell us about it. Grin Grin

Posted: at 2-12-2010 03:55 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 2-12-2010 03:55 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: dirtykid on  2-12-2010 03:51 PM
Quote from: blessedme on  2-12-2010 03:47 PM
Quote from: dirtykid on  2-12-2010 03:42 PM
Quote from: blessedme on  2-12-2010 03:39 PM
Quote from: dirtykid on  2-12-2010 03:23 PM
Abeg make una make sure say, una remain all the wowows for us wowows to make a better match Grin
dirtykid, dirtymind, everything dirty
na wa oooo

Come closer swtheart, make i dirty yr dress too  Cheesy Cheesy
if ya hand touches ma dress, d stain will remain for ever cos jig cannot jig it off
unless i throw d dress away, and am not ready for that now

You can you soak it for days b4 washing, is not a problem, na small dirty dirty i go dirty am  Cheesy Cheesy
play wif dirty kid? no way, dirtykid could be dirty all round
lol
Posted: at 2-12-2010 03:55 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- ILOVEIT at 2-12-2010 03:56 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  2-12-2010 03:50 PM
how much u buy the dross
Quote from: ILOVEIT on  2-12-2010 03:49 PM
@DK bia AGU remove that thing for your profile abegi..bcoz of that thing i get nightmare last night...  Cheesy

lick d nyarsh first b4 he go remove am
you no serious at all me i bey love doctore i no dey lick yanch but dey pump yanch aight

Posted: at 2-12-2010 03:56 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- desiresluv20 at 2-12-2010 03:56 PM (14 years ago)
(m)
Tufiakwa for the kind of pics being posted these days on NaijaP. I go begin report  ooohhhh.

Posted: at 2-12-2010 03:56 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blessedme at 2-12-2010 03:57 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: MissyBarbie on  2-12-2010 03:51 PM
Quote from: blessedme on  2-12-2010 03:49 PM
Quote from: MissyBarbie on  2-12-2010 03:44 PM
Quote from: blessedme on  2-12-2010 03:41 PM
Quote from: MissyBarbie on  2-12-2010 03:37 PM
See n yansh like mama kafaya own
ow mama kafaya yarnsh dey
pls xplain

I was not here ooooo ehn ehn Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
but i saw u

No you did not
i did see u Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed :-Xagain
Posted: at 2-12-2010 03:57 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- 4kasibe247 at 2-12-2010 03:57 PM (14 years ago)
(m)
an apple a day keeps d doctor away....but ds pics apple go keep d doctor await Cool
Posted: at 2-12-2010 03:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ILOVEIT at 2-12-2010 03:58 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: 4kasibe247 on  2-12-2010 03:55 PM
una no go kill person sha Grin Grin
i like your style na only laff laff wey you laff come reach 1000 plus  Grin

Posted: at 2-12-2010 03:58 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 2-12-2010 03:58 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: desiresluv20 on  2-12-2010 03:56 PM
Tufiakwa for the kind of pics being posted these days on NaijaP. I go begin report  ooohhhh.
seconded
Posted: at 2-12-2010 03:58 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 2-12-2010 04:00 PM (14 years ago)
(f)
good night all

Posted: at 2-12-2010 04:00 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ILOVEIT at 2-12-2010 04:01 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: dirtykid on  2-12-2010 03:55 PM
Quote from: ILOVEIT on  2-12-2010 03:49 PM
@DK bia AGU remove that thing for your profile abegi..bcoz of that thing i get nightmare last night...  Cheesy


Hahahahahaah no b small dream, Tell us about it. Grin Grin
Dk i swear the nightmare be like where person dey watch real horror firm cheiiiii tufiakwa ...
abeg do am fast fast coz this night i want sleep peacefully ooooh! i hope everybody dey here my voice so!!!hmmmm

Posted: at 2-12-2010 04:01 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- dirtykid at 2-12-2010 04:01 PM (14 years ago)
(m)
I hope say, No one will complain again for this one.. Grin

Posted: at 2-12-2010 04:01 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- dirtykid at 2-12-2010 04:02 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  2-12-2010 04:00 PM
good night all

Gdnite and swtdreams,............ dont dream like iloveit  Cheesy Cheesy

Posted: at 2-12-2010 04:02 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- 4kasibe247 at 2-12-2010 04:03 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: ILOVEIT on  2-12-2010 03:58 PM
Quote from: 4kasibe247 on  2-12-2010 03:55 PM
una no go kill person sha Grin Grin
i like your style na only laff laff wey you laff come reach 1000 plus  Grin
e no easy nah...thanks to y'all np 4 d laff laff n comments n special one 2 u d love doctor but make u grab d apple nah..wetin u still dey wait 4 Cool Cool
Posted: at 2-12-2010 04:03 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dirtykid at 2-12-2010 04:04 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on  2-12-2010 03:55 PM
Quote from: dirtykid on  2-12-2010 03:51 PM
Quote from: blessedme on  2-12-2010 03:47 PM
Quote from: dirtykid on  2-12-2010 03:42 PM
Quote from: blessedme on  2-12-2010 03:39 PM
Quote from: dirtykid on  2-12-2010 03:23 PM
Abeg make una make sure say, una remain all the wowows for us wowows to make a better match Grin
dirtykid, dirtymind, everything dirty
na wa oooo

Come closer swtheart, make i dirty yr dress too  Cheesy Cheesy
if ya hand touches ma dress, d stain will remain for ever cos jig cannot jig it off
unless i throw d dress away, and am not ready for that now

You can you soak it for days b4 washing, is not a problem, na small dirty dirty i go dirty am  Cheesy Cheesy
play wif dirty kid? no way, dirtykid could be dirty all round
lol

I will not bite too hard  Grin

Posted: at 2-12-2010 04:04 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 2-12-2010 04:05 PM (14 years ago)
(f)
dirty i no go sleep again..
kai.. walahi
dat nyarsh red wella.
hehehehehhhe

Posted: at 2-12-2010 04:05 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kethey at 2-12-2010 04:06 PM (14 years ago)
(f)
Dirty kid, this your pics, na apple abi na?Huh?Huh?Huh?Huh?? Huh? Huh? ???pls explain
Posted: at 2-12-2010 04:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 15 16 17 [18] 19 20 21 ... 59

Featured Discussions