Onion dey sleep

Date: 01-11-2008 9:57 pm (16 years ago) | Author: Green Genius for Life
[1] 2
- at 1-11-2008 09:57 PM (16 years ago)
(m)
Onion dey sleep people dey cry.

Posted: at 1-11-2008 09:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac
- grin_genius4lif at 1-11-2008 09:58 PM (16 years ago)
(m)
make dema chop small now? na by force? Roll Eyes
Posted: at 1-11-2008 09:58 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 1-11-2008 10:50 PM (16 years ago)
(m)
dis na joke?
Posted: at 1-11-2008 10:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 3-11-2008 10:35 PM (16 years ago)
(m)
this grin guy need help o, wetin don start with play, una go soon surprise o. Abeg anybody when know am make them take am to d nearest ...........................
Posted: at 3-11-2008 10:35 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- Sillyjokker at 4-11-2008 08:41 AM (16 years ago)
(f)
Grin - inconsistence what is this rubbish na?

Posted: at 4-11-2008 08:41 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 4-11-2008 11:51 AM (16 years ago)
(m)
dunno
Posted: at 4-11-2008 11:51 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 5-11-2008 03:57 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: grin_genius4lif on  4-11-2008 11:51 AM
dunno
u confuse? slip of typing Grin Grin Grin
Posted: at 5-11-2008 03:57 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- corah2 at 5-11-2008 02:54 PM (16 years ago)
(f)
lolololzzz

oh godness, grin dat name no fit u

u try to grin bt na frown we dey see, ahba wetin do u.

or make u kuku change ya name
Posted: at 5-11-2008 02:54 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 5-11-2008 03:07 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: corah2 on  5-11-2008 02:54 PM
lolololzzz
oh godness, grin dat name no fit u
u try to grin bt na frown we dey see, ahba wetin do u.
or make u kuku change ya name

Na u born wen u wan make e change e name??? LOL Grin Grin Grin
Posted: at 5-11-2008 03:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 5-11-2008 04:50 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: orezo on  5-11-2008 03:07 PM
Quote from: corah2 on  5-11-2008 02:54 PM
lolololzzz
oh godness, grin dat name no fit u
u try to grin bt na frown we dey see, ahba wetin do u.
or make u kuku change ya name

Na u born wen u wan make e change e name??? LOL Grin Grin Grin
e fit possible oh. u know say women dey sabi hide their age well well. she fit don reach to born grin only say she go tell u say she 21years
Posted: at 5-11-2008 04:50 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 5-11-2008 05:06 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: rezimero on  5-11-2008 04:50 PM
Quote from: orezo on  5-11-2008 03:07 PM
Quote from: corah2 on  5-11-2008 02:54 PM
lolololzzz
oh godness, grin dat name no fit u
u try to grin bt na frown we dey see, ahba wetin do u.
or make u kuku change ya name
Na u born am wen u wan make e change e name??? LOL Grin Grin Grin
e fit possible oh. u know say women dey sabi hide their age well well. she fit don reach to born grin only say she go tell u say she 21years
No b lie... i hear am Grin Grin Grin
Posted: at 5-11-2008 05:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 5-11-2008 06:08 PM (16 years ago)
(m)
ok
Posted: at 5-11-2008 06:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 5-11-2008 07:53 PM (16 years ago)
(m)
Thanks but no thanks. did you want her to commit? kai dont disturb her.
Posted: at 5-11-2008 07:53 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 5-11-2008 07:57 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: grin_genius4lif on  5-11-2008 07:53 PM
Thanks but no thanks. did you want her to commit? kai dont disturb her.
na ya mama she be?
Posted: at 5-11-2008 07:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 5-11-2008 08:08 PM (16 years ago)
(m)
and what if she be my mama?
Posted: at 5-11-2008 08:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 5-11-2008 08:13 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: grin_genius4lif on  5-11-2008 08:08 PM
and what if she be my mama?
oh because the girl fine, now you want make e be your mama. no deceive yourself, e no go work.
Posted: at 5-11-2008 08:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- grin_genius4lif at 6-11-2008 09:23 PM (16 years ago)
(m)
he go work. Ur belle bad
Posted: at 6-11-2008 09:23 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- corah2 at 17-11-2008 04:14 PM (16 years ago)
(f)
me i no bi anybody's mama cos i still b mommy's pet  Tongue

 Grin Shocked Shocked Shocked Angry Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 17-11-2008 04:14 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- corah2 at 17-11-2008 04:18 PM (16 years ago)
(f)
me i still be mommy's pet, i neva old reach  Tongue

 Grin Shocked Shocked Shocked Shocked Roll Eyes Roll Eyes Grin
Posted: at 17-11-2008 04:18 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- grin_genius4lif at 17-11-2008 07:09 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: corah2 on 17-11-2008 04:18 PM
me i still be mommy's pet, i neva old reach  Tongue

 Grin Shocked Shocked Shocked Shocked Roll Eyes Roll Eyes Grin

Ok.  Grin
Posted: at 17-11-2008 07:09 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2

Featured Discussions