Posted: at | |
| |||||
i said gudevening my big aunty or u wan make i come house come greet u? ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
gudevening by dis time..huh? Reply
| |||||
ok gudmorning.lol ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
true true something dey worry una ooooo Replydis one na morning for ya face? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: terryworld on 17-12-2010 12:37 PM abeg who push me enter dis room again? oya zoom out![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
e bi like say na u push me? ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 17-12-2010 12:48 PM Terry u no see me abi? him tie wrapper for eye![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: terryworld on 17-12-2010 01:07 PM e bi like say na u push me? commot jare,u wey don drink as usual u come dey stagger 4 here say na me dey push you ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
heeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee Reply
| |||||
Quote from: florish4love on 17-12-2010 01:05 PM true true something dey worry una ooooo No mind terry jare!!!...no xmas chicken for him dis one na morning for ya face? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 17-12-2010 01:33 PM Quote from: florish4love on 17-12-2010 01:05 PM true true something dey worry una ooooo No mind terry jare!!!...no xmas chicken for himdis one na morning for ya face? ![]() ![]() ![]() hahahahahaha terry sorry u hear? come my place i go give u frog make u take cook rice ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
hehehehehehe Reply
| |||||
lol Reply"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Welcome!! Reply
| |||||
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 17-12-2010 01:33 PM Quote from: florish4love on 17-12-2010 01:05 PM true true something dey worry una ooooo No mind terry jare!!!...no xmas chicken for himdis one na morning for ya face? ![]() ![]() ![]() A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: terryworld on 17-12-2010 06:40 PM Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 17-12-2010 01:33 PM Quote from: florish4love on 17-12-2010 01:05 PM true true something dey worry una ooooo No mind terry jare!!!...no xmas chicken for himdis one na morning for ya face? ![]() ![]() ![]() boy, no worry urself...... i get frog and toad, anyone wey u want i go give u make u take cook rice ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
ur tenis there!! U tink say i b chinese ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
na every body fit chop am nah Replyno be only chinese ![]() ![]() frog dey sweet well well ooooooooooooooooo ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
![]()
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners