Immagine Skyppon Profile picture

Date: 03-12-2010 9:26 am (13 years ago) | Author: ABIOLA ADERAYO ADEGBIJI
[1] 2 3 4
- at 3-12-2010 09:26 AM (13 years ago)
(f)
av u ever wondered if skyppon's Profile picture is turned upside down how its going to look like

Na beer turn am to the state wey he dey so

Posted: at 3-12-2010 09:26 AM (13 years ago) | Gistmaniac
- felixomosexy at 3-12-2010 12:35 PM (13 years ago)
(f)
u ar ryteoooooooooooooooooooooooo
Posted: at 3-12-2010 12:35 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 3-12-2010 01:03 PM (13 years ago)
(f)
i.c
Posted: at 3-12-2010 01:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- shinapeters at 3-12-2010 02:09 PM (13 years ago)
(f)
make una leave broda skypoon oh
Posted: at 3-12-2010 02:09 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- xter at 3-12-2010 04:05 PM (13 years ago)
(m)
hmmmm



No "pon" intended

Posted: at 3-12-2010 04:05 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- florish4love at 3-12-2010 04:33 PM (13 years ago)
(f)
lol
Posted: at 3-12-2010 04:33 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kasiemobi at 3-12-2010 04:37 PM (13 years ago)
(m)
dis one na ponsky
Posted: at 3-12-2010 04:37 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 3-12-2010 04:42 PM (13 years ago)
(m)
bia florish,wetin b dis?

Posted: at 3-12-2010 04:42 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- florish4love at 3-12-2010 05:00 PM (13 years ago)
(f)
i beleive say u get eyes
Posted: at 3-12-2010 05:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 3-12-2010 05:04 PM (13 years ago)
(m)
wetin dat 1 mean now?so u dey carry style dey call me blind dude abi?

Posted: at 3-12-2010 05:04 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Renewed at 3-12-2010 06:20 PM (13 years ago)
(m)
 Grin Grin

Posted: at 3-12-2010 06:20 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 4-12-2010 08:41 AM (13 years ago)
(m)
why u dey open ur black teeth?

Posted: at 4-12-2010 08:41 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 4-12-2010 10:53 AM (13 years ago)
(f)
floris n skypon = terryworld

running
Posted: at 4-12-2010 10:53 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Arabmoney2 at 4-12-2010 11:17 AM (13 years ago)
(m)
ok

Posted: at 4-12-2010 11:17 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 4-12-2010 12:23 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on  3-12-2010 05:04 PM
wetin dat 1 mean now?so u dey carry style dey call me blind dude abi?


abi nah


na only if eyes dey pain u wey u no go see am wella
Posted: at 4-12-2010 12:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 5-12-2010 09:34 AM (13 years ago)
(m)
dem don slap u 4 liver b4?

Posted: at 5-12-2010 09:34 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Riverniger1 at 5-12-2010 02:11 PM (13 years ago)
(m)
passing Grin

Posted: at 5-12-2010 02:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 6-12-2010 09:52 AM (13 years ago)
(f)
coughing
Posted: at 6-12-2010 09:52 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 6-12-2010 12:41 PM (13 years ago)
(f)
Terry na who dem slap for liver ooooooooooooooooooo

she na ur Oyinbo abi na toyosi
Posted: at 6-12-2010 12:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 6-12-2010 12:46 PM (13 years ago)
(m)
passing
Posted: at 6-12-2010 12:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3 4