huh? Posted: at 17-12-2010 12:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 17-12-2010 12:55 PM (13 years ago) (m) i said gudevening my big aunty or u wan make i come house come greet u?
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 17-12-2010 12:55 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
gudevening by dis time..huh? Posted: at 17-12-2010 01:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 17-12-2010 01:02 PM (13 years ago) (m) ok gudmorning.lol
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 17-12-2010 01:02 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
true true something dey worry una ooooo dis one na morning for ya face? Posted: at 17-12-2010 01:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 17-12-2010 01:05 PM (13 years ago) (m) abeg who push me enter dis room again?
oya zoom out
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 17-12-2010 01:05 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terryworld at 17-12-2010 01:07 PM (13 years ago) (m) e bi like say na u push me?
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 17-12-2010 01:07 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 17-12-2010 01:09 PM (13 years ago) (m) Terry u no see me abi?
him tie wrapper for eye
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 17-12-2010 01:09 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 17-12-2010 01:24 PM (13 years ago) (m) e bi like say na u push me?
commot jare, u wey don drink as usual u come dey stagger 4 here say na me dey push you
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 17-12-2010 01:24 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
heeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee Posted: at 17-12-2010 01:28 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
true true something dey worry una ooooo dis one na morning for ya face? No mind terry jare!!!...no xmas chicken for him Posted: at 17-12-2010 01:33 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 17-12-2010 01:50 PM (13 years ago) (m) true true something dey worry una ooooo dis one na morning for ya face? No mind terry jare!!!...no xmas chicken for him hahahahahaha terry sorry u hear? come my place i go give u frog make u take cook rice
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 17-12-2010 01:50 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
hehehehehehe Posted: at 17-12-2010 01:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyiis at 17-12-2010 02:30 PM (13 years ago) (f) lol
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 17-12-2010 02:30 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Welcome!! Posted: at 17-12-2010 02:32 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
terryworld at 17-12-2010 06:40 PM (13 years ago) (m) true true something dey worry una ooooo dis one na morning for ya face? No mind terry jare!!!...no xmas chicken for him aunty abeg now.
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 17-12-2010 06:40 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 19-12-2010 12:35 AM (13 years ago) (m) true true something dey worry una ooooo dis one na morning for ya face? No mind terry jare!!!...no xmas chicken for him aunty abeg now. boy, no worry urself...... i get frog and toad, anyone wey u want i go give u make u take cook rice
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 19-12-2010 12:35 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
terryworld at 19-12-2010 12:37 AM (13 years ago) (m) ur tenis there!! U tink say i b chinese
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries Posted: at 19-12-2010 12:37 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 11-03-2011 12:36 AM (13 years ago) (m) na every body fit chop am nah no be only chinese frog dey sweet well well ooooooooooooooooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-03-2011 12:36 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Omilim at 11-03-2011 01:36 AM (13 years ago) (f) Posted: at 11-03-2011 01:36 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |