Posted: at | |
| |||||
If all the things wey una talk dey there, na wah o- person no fit hunt there o cos u fit jam orisirisi..... Reply
| |||||
that na wetnb we dey talk since na. but if you be better and experienced hunter the bush abi na forest no go reach for you na. abi no be so? Reply
| |||||
Quote from: Emzycas on 5-11-2008 05:16 PM If all the things wey una talk dey there, na wah o- person no fit hunt there o cos u fit jam orisirisi..... Na so na... Anything u see u go MANage of MANoeuvre am... ![]() ![]() ![]()
| |||||
and you run things bad bad as forest ranger dey do for forest Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ufuoma4u on 5-11-2008 11:49 AM hay! You don really bad. Who spoil you like this? Person wen see you go think say you be very good person. Anyway i no blame the labanese guy, he need to know watin e dey browse. But if i ask you, what's your oppinion, grass surpose dey there? i think na the Lebanese guy suppose answer that question... lol me? hmmm... i be very good person oo ... if doubt, i go show u my SSCE result u go see VERY GOOD there...
| |||||
My Dear, I no think say you na good person as you dey claim to be. Your SSCE result fit show VERY GOOD or even EXCELLENT, but it depends on the subject. If na the subject wen dey my mind , then VERY GOOD na under-statement. You should be given a DISTINCTION with a scholarship in that area of study. ReplyAnd plz can you tell me the course?
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 6-11-2008 05:23 AM Quote from: ufuoma4u on 5-11-2008 11:49 AM hay! You don really bad. Who spoil you like this? Person wen see you go think say you be very good person. Anyway i no blame the labanese guy, he need to know watin e dey browse. But if i ask you, what's your oppinion, grass surpose dey there? i think na the Lebanese guy suppose answer that question... lol me? hmmm... i be very good person oo ... if doubt, i go show u my SSCE result u go see VERY GOOD there... Quote from: ufuoma4u on 6-11-2008 09:02 AM My Dear, I no think say you na good person as you dey claim to be. Your SSCE result fit show VERY GOOD or even EXCELLENT, but it depends on the subject. If na the subject wen dey my mind , then VERY GOOD na under-statement. You should be given a DISTINCTION with a scholarship in that area of study. i dey believe you. but if na wetin i dey think then waec give you the wrong grade o. na DISTINCTION e suppose be And plz can you tell me the course? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ufuoma4u on 6-11-2008 09:02 AM My Dear, I no think say you na good person as you dey claim to be. Your SSCE result fit show VERY GOOD or even EXCELLENT, but it depends on the subject. If na the subject wen dey my mind , then VERY GOOD na under-statement. You should be given a DISTINCTION with a scholarship in that area of study. And plz can you tell me the course? ...na corrupt mind u get... needs reformating...
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 6-11-2008 09:56 AM Quote from: ufuoma4u on 6-11-2008 09:02 AM My Dear, I no think say you na good person as you dey claim to be. Your SSCE result fit show VERY GOOD or even EXCELLENT, but it depends on the subject. If na the subject wen dey my mind , then VERY GOOD na under-statement. You should be given a DISTINCTION with a scholarship in that area of study. And plz can you tell me the course? ...na corrupt mind u get... needs reformating... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: rezimero on 6-11-2008 09:46 AM Quote from: onyinyenaija on 6-11-2008 05:23 AM Quote from: ufuoma4u on 5-11-2008 11:49 AM hay! You don really bad. Who spoil you like this? Person wen see you go think say you be very good person. Anyway i no blame the labanese guy, he need to know watin e dey browse. But if i ask you, what's your oppinion, grass surpose dey there? i think na the Lebanese guy suppose answer that question... lol me? hmmm... i be very good person oo ... if doubt, i go show u my SSCE result u go see VERY GOOD there... Quote from: ufuoma4u on 6-11-2008 09:02 AM My Dear, I no think say you na good person as you dey claim to be. Your SSCE result fit show VERY GOOD or even EXCELLENT, but it depends on the subject. If na the subject wen dey my mind , then VERY GOOD na under-statement. You should be given a DISTINCTION with a scholarship in that area of study. i dey believe you. but if na wetin i dey think then waec give you the wrong grade o. na DISTINCTION e suppose be And plz can you tell me the course? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() hiyaa !!! make una see me wahala oo... so this topic don put una for too much thinking? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
na u start am oh Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: rezimero on 6-11-2008 10:09 AM Quote from: onyinyenaija on 6-11-2008 09:56 AM Quote from: ufuoma4u on 6-11-2008 09:02 AM My Dear, I no think say you na good person as you dey claim to be. Your SSCE result fit show VERY GOOD or even EXCELLENT, but it depends on the subject. If na the subject wen dey my mind , then VERY GOOD na under-statement. You should be given a DISTINCTION with a scholarship in that area of study. And plz can you tell me the course? ...na corrupt mind u get... needs reformating... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Rezi e be like say u get some Service Packages ... i beg help me tell the guy which one we e go use
| |||||
Abey grass dey grow for bush path where people dey pass no mine them jo.na wa oooooooooooooooooooooah ah ah ah. Reply
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 6-11-2008 10:37 AM Quote from: rezimero on 6-11-2008 10:09 AM Quote from: onyinyenaija on 6-11-2008 09:56 AM Quote from: ufuoma4u on 6-11-2008 09:02 AM My Dear, I no think say you na good person as you dey claim to be. Your SSCE result fit show VERY GOOD or even EXCELLENT, but it depends on the subject. If na the subject wen dey my mind , then VERY GOOD na under-statement. You should be given a DISTINCTION with a scholarship in that area of study. And plz can you tell me the course? ...na corrupt mind u get... needs reformating... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Rezi e be like say u get some Service Packages ... i beg help me tell the guy which one we e go use
| |||||
Quote from: ufuoma4u on 6-11-2008 09:02 AM My Dear, I no think say you na good person as you dey claim to be. Your SSCE result fit show VERY GOOD or even EXCELLENT, but it depends on the subject. If na the subject wen dey my mind , then VERY GOOD na under-statement. You should be given a DISTINCTION with a scholarship in that area of study. And plz can you tell me the course? Na wa to u sef...
| |||||
Quote from: scholly on 6-11-2008 05:25 PM Abey grass dey grow for bush path where people dey pass no mine them jo.na wa oooooooooooooooooooooah ah ah ah. Grass dey grow there? (YES or NO) choose the correct answer from the bracket (80 marks)
| |||||
give us the 3rd and 4th options- C-all of the above. D-none of the above Reply
| |||||
Quote from: rezimero on 8-11-2008 10:44 AM give us the 3rd and 4th options- C-all of the above. D-none of the above ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest