silencer at 11-11-2008 10:37 AM (16 years ago) (m) well wetin all of una talk na how una take undastand the show abi na joke.... i no sey some people wey neva even see a woman naked body go even talk like say dem sabi wetin guys de talk all de same if u like u good, if u like kwanu make u bad but any thing u be for this life my broda's and sisy na for ur head well my sister u have got some talent there whether na grass abi na bush all hole na hole for me oooo if e no de ssmall some guys go still talk say don't mind the face rather clear the engine
ccheers booo Posted: at 11-11-2008 10:37 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
grin na so u sabi lie? u mean say na only cowbell milk u don suck since wen dey born u? so u never suck breas... eeehhmm .... sorry ... na slip of finger ... i mean peak milk?
If na peak milk..i dey suck am shebi na from Bosom plte of righteousness all of dem come from but he be say now cow own get peak milk....na soo na oniye Posted: at 11-11-2008 01:02 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 11-11-2008 01:18 PM (16 years ago) (m) Grin...LOL Posted: at 11-11-2008 01:18 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 11-11-2008 05:27 PM (16 years ago) (m) grin na so u sabi lie? u mean say na only cowbell milk u don suck since wen dey born u? so u never suck breas... eeehhmm .... sorry ... na slip of finger ... i mean peak milk?
If na peak milk..i dey suck am shebi na from Bosom plte of righteousness all of dem come from but he be say now cow own get peak milk....na soo na oniye this boy! you sure say no be your mama belle you spoil from? Posted: at 11-11-2008 05:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
grin na so u sabi lie? u mean say na only cowbell milk u don suck since wen dey born u? so u never suck breas... eeehhmm .... sorry ... na slip of finger ... i mean peak milk?
If na peak milk..i dey suck am shebi na from Bosom plte of righteousness all of dem come from but he be say now cow own get peak milk....na soo na oniye ok ... na now i understand say u dey suck all bobby milk... Posted: at 12-11-2008 06:22 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 12-11-2008 11:07 AM (16 years ago) (m) Reply |
Reply |
orezo at 12-11-2008 01:44 PM (16 years ago) (m) Na soooooo... Posted: at 12-11-2008 01:44 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 12-11-2008 06:09 PM (16 years ago) (m) Reply |
orezo at 12-11-2008 06:15 PM (16 years ago) (m) Grin like milk pass he life sef... Posted: at 12-11-2008 06:15 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
When i was young i dring milk of cows...when i grow i see say if sugar plenty for milk he no good. Na him make i shenj Posted: at 12-11-2008 07:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
When i was young i dring milk of cows...when i grow i see say if sugar plenty for milk he no good. Na him make i shenj
 .... u too like change somethings...eehh!! Posted: at 13-11-2008 04:39 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u mean say grin dey suck all bobbies...? Posted: at 13-11-2008 08:40 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 13-11-2008 09:56 AM (16 years ago) (m) Onyi u no hear when Grin talk sey he dey drink all kind of milk from all kind of Bobbies???LOL Posted: at 13-11-2008 09:56 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
uikocha at 13-11-2008 10:03 AM (16 years ago) (m) GRASS NO DEY THERE? a be waith oo shy grass they your own, if you try am again i go come chekam my self hahahahahahahaha" Posted: at 13-11-2008 10:03 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
size1 at 13-11-2008 10:11 AM (16 years ago) (m) No poil me oh Posted: at 13-11-2008 10:11 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
GRASS NO DEY THERE? a be waith oo shy grass they your own, if you try am again i go come chekam my self hahahahahahahaha"
make sure sey u don share ur will b4 u dey come checkam ...lol Posted: at 13-11-2008 11:57 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
No poil me oh
u go tell me wetin carry u come here... abi here na crusade ground?? Posted: at 13-11-2008 12:00 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 13-11-2008 12:19 PM (16 years ago) (m) Onyi, he say make u no poil am... why u wan poil am na??? poling pple is not good ooh... Prrs don poil im again... But onyi are u really a poiler???LOL Posted: at 13-11-2008 12:19 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kingsegex at 13-11-2008 12:40 PM (16 years ago) (m) May be e don tay we d Lebaness guy don dey lost inside dat kind of grass. Posted: at 13-11-2008 12:40 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |