orezo at 5-11-2008 04:48 PM (15 years ago) (m) I grab u yarnings... LOL Posted: at 5-11-2008 04:48 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Emzycas at 5-11-2008 05:16 PM (15 years ago) (m) If all the things wey una talk dey there, na wah o- person no fit hunt there o cos u fit jam orisirisi..... Posted: at 5-11-2008 05:16 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
rezimero at 5-11-2008 05:20 PM (15 years ago) (m) that na wetnb we dey talk since na. but if you be better and experienced hunter the bush abi na forest no go reach for you na. abi no be so? Posted: at 5-11-2008 05:20 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 5-11-2008 05:26 PM (15 years ago) (m) If all the things wey una talk dey there, na wah o- person no fit hunt there o cos u fit jam orisirisi.....
Na so na... Anything u see u go MANage of MANoeuvre am... LOL Posted: at 5-11-2008 05:26 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 5-11-2008 06:05 PM (15 years ago) (m) and you run things bad bad as forest ranger dey do for forest Posted: at 5-11-2008 06:05 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hay! You don really bad. Who spoil you like this? Person wen see you go think say you be very good person. Anyway i no blame the labanese guy, he need to know watin e dey browse. But if i ask you, what's your oppinion, grass surpose dey there?
i think na the Lebanese guy suppose answer that question... lol me? hmmm... i be very good person oo ... if doubt, i go show u my SSCE result u go see VERY GOOD there... Posted: at 6-11-2008 05:23 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ufuoma4u at 6-11-2008 09:02 AM (15 years ago) (m) My Dear, I no think say you na good person as you dey claim to be. Your SSCE result fit show VERY GOOD or even EXCELLENT, but it depends on the subject. If na the subject wen dey my mind , then VERY GOOD na under-statement. You should be given a DISTINCTION with a scholarship in that area of study. And plz can you tell me the course? Posted: at 6-11-2008 09:02 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
rezimero at 6-11-2008 09:46 AM (15 years ago) (m) hay! You don really bad. Who spoil you like this? Person wen see you go think say you be very good person. Anyway i no blame the labanese guy, he need to know watin e dey browse. But if i ask you, what's your oppinion, grass surpose dey there?
i think na the Lebanese guy suppose answer that question... lol me? hmmm... i be very good person oo ... if doubt, i go show u my SSCE result u go see VERY GOOD there... My Dear, I no think say you na good person as you dey claim to be. Your SSCE result fit show VERY GOOD or even EXCELLENT, but it depends on the subject. If na the subject wen dey my mind , then VERY GOOD na under-statement. You should be given a DISTINCTION with a scholarship in that area of study. And plz can you tell me the course?
i dey believe you. but if na wetin i dey think then waec give you the wrong grade o. na DISTINCTION e suppose be Posted: at 6-11-2008 09:46 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
My Dear, I no think say you na good person as you dey claim to be. Your SSCE result fit show VERY GOOD or even EXCELLENT, but it depends on the subject. If na the subject wen dey my mind , then VERY GOOD na under-statement. You should be given a DISTINCTION with a scholarship in that area of study. And plz can you tell me the course?
...na corrupt mind u get... needs reformating... Posted: at 6-11-2008 09:56 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 6-11-2008 10:09 AM (15 years ago) (m) My Dear, I no think say you na good person as you dey claim to be. Your SSCE result fit show VERY GOOD or even EXCELLENT, but it depends on the subject. If na the subject wen dey my mind , then VERY GOOD na under-statement. You should be given a DISTINCTION with a scholarship in that area of study. And plz can you tell me the course?
...na corrupt mind u get... needs reformating... which Service Pack e go use for the formatting? Posted: at 6-11-2008 10:09 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Reply |
rezimero at 6-11-2008 10:25 AM (15 years ago) (m) Reply |
Rezi e be like say u get some Service Packages ... i beg help me tell the guy which one we e go use Posted: at 6-11-2008 10:37 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
scholly at 6-11-2008 05:25 PM (15 years ago) (f) Abey grass dey grow for bush path where people dey pass no mine them jo.na wa oooooooooooooooooooooah ah ah ah. Posted: at 6-11-2008 05:25 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
rezimero at 6-11-2008 05:38 PM (15 years ago) (m) Rezi e be like say u get some Service Packages ... i beg help me tell the guy which one we e go use make e try service pack 10 Posted: at 6-11-2008 05:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 7-11-2008 09:33 AM (15 years ago) (m) My Dear, I no think say you na good person as you dey claim to be. Your SSCE result fit show VERY GOOD or even EXCELLENT, but it depends on the subject. If na the subject wen dey my mind , then VERY GOOD na under-statement. You should be given a DISTINCTION with a scholarship in that area of study. And plz can you tell me the course?
Na wa to u sef... Posted: at 7-11-2008 09:33 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Abey grass dey grow for bush path where people dey pass no mine them jo.na wa oooooooooooooooooooooah ah ah ah.
Grass dey grow there? (YES or NO) choose the correct answer from the bracket (80 marks) Posted: at 8-11-2008 08:31 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 8-11-2008 10:44 AM (15 years ago) (m) give us the 3rd and 4th options- C-all of the above. D-none of the above Posted: at 8-11-2008 10:44 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
give us the 3rd and 4th options- C-all of the above. D-none of the above
Posted: at 9-11-2008 08:03 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 9-11-2008 03:01 PM (15 years ago) (m) Reply |