Posted: at | |
| |||||
Quote from: orezo on 13-11-2008 04:30 PM Segex u too wan dey post passport for here too??? Ur tie squeeze... Maybe Nepa take light wen u take d passport...LOL Orezo na wa 4 u ooh ... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: orezo on 13-11-2008 04:30 PM Segex u too wan dey post passport for here too??? Ur tie squeeze... Maybe Nepa take light wen u take d passport...LOL dem go beat you oh, you no see the guy chest? ![]() ![]()
| |||||
U no know sey Grabbist na water... While Ugboloko na supper??? LOL Reply
| |||||
Quote from: kingsegex on 13-11-2008 12:40 PM May be e don tay we d Lebaness guy don dey lost inside dat kind of grass. Ur face looks familiar...did you know me? ![]()
| |||||
Grin e get who u no know??? Reply
| |||||
wsetin na Reply![]()
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 14-11-2008 06:27 PM Quote from: kingsegex on 13-11-2008 12:40 PM May be e don tay we d Lebaness guy don dey lost inside dat kind of grass. Ur face looks familiar...did you know me? ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
hmmm..Vocabulary gramatistical ...look frequently..na u and soyinka be friends oh rezimero Reply
| |||||
Quote from: grin_genius4lif on 14-11-2008 06:43 PM hmmm..Vocabulary gramatistical ...look frequently..na u and soyinka be friends oh rezimero wole(soyinka) na my student na ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Yecparipa..papa 85 Reply![]()
| |||||
"Public Announcement" 1st December '08 has been declared a grass clearing day for forthcoming xmas road-walks... this is for your information please... Reply
| |||||
onyi, you don clear your own (road)? Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: rezimero on 15-11-2008 09:01 AM onyi, you don clear your own (road)? ![]() ![]() i dey operate for air ... not road n moreover, country wey i dey no grasses to clear... i mean for naija roads ... wen grass full all roads... ![]() ![]() ![]()
| |||||
grass dey grow for air oh Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: rezimero on 15-11-2008 10:00 AM grass dey grow for air oh ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() no be true...no grass for air ... na nature only... either fog or sunshine u go see there... ![]() ![]() ![]()
| |||||
look well oh my sister, you go see am Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
see wetin? for where? Reply"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
shine ya eye well, well Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Sillyjokker on 15-11-2008 11:13 AM see wetin? for where? sillyjokker help me ask this rezi...ooh... i tire for am... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech