una neva delete dis joke?... why dem go delete am...u no wan make newbies enjoy like u? Posted: at 5-02-2009 05:00 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na grass the man wan chop?
u sef upon all the jokes wey dey here na this one tickle u, wey begin with am... na waaa 4 u ooo Posted: at 5-02-2009 05:03 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mekokenny at 5-02-2009 07:07 AM (15 years ago) (f) grass dey ur own Posted: at 5-02-2009 07:07 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
grass dey ur own
as urs dey na.. na same same... Posted: at 5-02-2009 07:16 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
grass dey ur own
as urs dey na.. na same same... You are the opeke don kam for here ? good for two of una! I dey eye the babe oh!!!! for valentine na! Posted: at 5-02-2009 09:07 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
grass dey ur own
as urs dey na.. na same same... You are the opeke don kam for here ? good for two of una! I dey eye the babe oh!!!! for valentine na! ole!!!!!! ole!!!! thief!!!! thief!!!! barawo!!!!!!barawo!!!!! another person plz remind me 4 igbo language plz.. Posted: at 5-02-2009 06:02 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
For where? Posted: at 5-02-2009 06:49 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
angelicon at 5-02-2009 10:03 PM (15 years ago) (f) onye u dey too much Posted: at 5-02-2009 10:03 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
u guyz gat 2 change dis phyukin topic! Grass or no grass, de road remains passable... [attachment deleted by admin] Posted: at 5-02-2009 10:17 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
iphie at 6-02-2009 11:32 AM (15 years ago) (f) u guyz gat 2 change dis in topic! Grass or no grass, de road remains passable...
abeg tell them make dem here............. Posted: at 6-02-2009 11:32 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 6-02-2009 11:37 AM (15 years ago) (m) grass dey ur own
grass suppose dey na?.... if grass no dey dat one mean say dem don waka the road well well. grass dey ya own? check and let me know..... Posted: at 6-02-2009 11:37 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u guyz gat 2 change dis in topic! Grass or no grass, de road remains passable...
True talk joo bros. Posted: at 6-02-2009 12:11 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kido123 at 6-02-2009 12:35 PM (15 years ago) (m) i no gree o, if grass too plenty for road he dey make waka difficult na..... besides antelopes and rats fit dey there sef... mmnhhh dat means say na dangerous grounds yu wan enter so... Posted: at 6-02-2009 12:35 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
grass dey ur own
grass suppose dey na?.... if grass no dey dat one mean say dem don waka the road well well. grass dey ya own? check and let me know..... why u dey ask am dat kan question...abi u wan pass there? Posted: at 7-02-2009 02:47 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
agidis at 7-02-2009 03:43 PM (15 years ago) (m) onyinyenaija ? forget story abi u sho say no b u ?no b today we don see am Posted: at 7-02-2009 03:43 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Gwhy at 7-02-2009 03:52 PM (15 years ago) (m) onyinyenaija ? forget story abi u sho say no b u ?no b today we don see am
hmmm e fi b true o!
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 7-02-2009 03:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyinyenaija ? forget story abi u sho say no b u ?no b today we don see am
weda u be agidi abi moi moi... na my joke u wan take learn how to post reply..if u no get wetin to type beta respect ur age... ask people wey know me wella... i get hot temper ooh... Posted: at 7-02-2009 06:08 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyinyenaija ? forget story abi u sho say no b u ?no b today we don see am
hmmm e fi b true o! i tink u come here to insult people abi...?? ur days are numbered Posted: at 7-02-2009 06:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 7-02-2009 06:55 PM (15 years ago) (m) onyinyenaija ? forget story abi u sho say no b u ?no b today we don see am
hmmm e fi b true o! i tink u come here to insult people abi...?? ur days are numbered onyin wetin i do again?
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 7-02-2009 06:55 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyinyenaija ? forget story abi u sho say no b u ?no b today we don see am
hmmm e fi b true o! i tink u come here to insult people abi...?? ur days are numbered leave am pikin way talk say if in grow na bird head in go they chop.. Posted: at 7-02-2009 11:39 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |