GRASS NO DEY THERE? (Page 19)

Date: 04-11-2008 9:14 am (15 years ago) | Author: Onyinye Ogbonna
1 ... 16 17 18 [19] 20
- Gwhy at 21-02-2009 07:51 PM (15 years ago)
(m)
Motor dey jam persn 4 here o al ds pasin pple.

Posted: at 21-02-2009 07:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 22-02-2009 02:03 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: Sillyjokker on 15-02-2009 08:24 AM
Quote from: Emmanuel4christ on 15-02-2009 03:50 AM
oya con take me go na?

I dey wait, oya meet me for mmmm.... wait lemme make enquiries. I'll b back. Grin

lol...this one way i go self don do..i go they go  another one 4 another century.. Grin
Posted: at 22-02-2009 02:03 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Gwhy at 22-02-2009 03:18 AM (15 years ago)
(m)
Im no dey 2 much na@emma

Posted: at 22-02-2009 03:18 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 24-02-2009 03:21 PM (15 years ago)
(m)
wetin na? Aha! make una let dis joke rest na,...... grass dey or e no dey shebi na make persin see road pass.. abi?
Posted: at 24-02-2009 03:21 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 25-02-2009 07:45 PM (15 years ago)
(f)
pass go where... u no dey fly for up ?
Posted: at 25-02-2009 07:45 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 26-02-2009 02:40 AM (15 years ago)
(m)
hw person go fly 4 up na?
Posted: at 26-02-2009 02:40 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 26-02-2009 07:54 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: Emmanuel4christ on 26-02-2009 02:40 AM
hw person go fly 4 up na?

easy. u no c R. Kelly, him say him "be leaf wey dey fly"
Posted: at 26-02-2009 07:54 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 26-02-2009 01:06 PM (15 years ago)
(m)
passing
Posted: at 26-02-2009 01:06 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 27-02-2009 04:00 AM (15 years ago)
(m)
waka!!!! fast jo...
Posted: at 27-02-2009 04:00 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 27-02-2009 09:47 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 25-02-2009 07:45 PM
pass go where... u no dey fly for up ?

GRASS DEY GROW FOR UP?... Grin
Posted: at 27-02-2009 09:47 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 27-02-2009 10:31 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: size1 on 26-02-2009 01:06 PM
passing

waka waka
Posted: at 27-02-2009 10:31 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 27-02-2009 10:35 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: iphie on 27-02-2009 10:31 AM
Quote from: size1 on 26-02-2009 01:06 PM
passing

waka waka




end of the wicked part 4
Posted: at 27-02-2009 10:35 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 27-02-2009 10:53 AM (15 years ago)
(m)
make una waka sofly o.... dem dey kidnap pesin now o... size1 wey dey alwys waka pass anyhow ... beware!
Posted: at 27-02-2009 10:53 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 27-02-2009 11:05 AM (15 years ago)
(m)
na crime to waka pass? kido hang am oooooooo
Posted: at 27-02-2009 11:05 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 27-02-2009 11:17 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: size1 on 27-02-2009 11:05 AM
na crime to waka pass? kido hang am oooooooo


ABI, BUT IF U DEY WAKA PASS POLICE FIT GBAB U OOOOOO SO BE CARE FOOLISH
Posted: at 27-02-2009 11:17 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 28-02-2009 03:02 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: size1 on 27-02-2009 11:05 AM
na crime to waka pass? kido hang am oooooooo

watn una they hang 4 here?
Posted: at 28-02-2009 03:02 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 2-03-2009 03:05 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: kido123 on 27-02-2009 09:47 AM
Quote from: onyinyenaija on 25-02-2009 07:45 PM
pass go where... u no dey fly for up ?

GRASS DEY GROW FOR UP?... Grin

na only where grass dey grow u dey pass ?  Shocked Shocked Shocked
Posted: at 2-03-2009 03:05 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 2-03-2009 03:18 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on  2-03-2009 03:05 PM
Quote from: kido123 on 27-02-2009 09:47 AM
Quote from: onyinyenaija on 25-02-2009 07:45 PM
pass go where... u no dey fly for up ?

GRASS DEY GROW FOR UP?... Grin

na only where grass dey grow u dey pass ?  Shocked Shocked Shocked


small grass suppose dey where man go pass na... abi how yu sef take see am?
Posted: at 2-03-2009 03:18 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- iphie at 2-03-2009 03:33 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: kido123 on  2-03-2009 03:18 PM
Quote from: onyinyenaija on  2-03-2009 03:05 PM
Quote from: kido123 on 27-02-2009 09:47 AM
Quote from: onyinyenaija on 25-02-2009 07:45 PM
pass go where... u no dey fly for up ?

GRASS DEY GROW FOR UP?... Grin

na only where grass dey grow u dey pass ?  Shocked Shocked Shocked


small grass suppose dey where man go pass na... abi how yu sef take see am?

place wey grass dey snake dey dey there, so b careful, small or big, beware of snake (STD)
Posted: at 2-03-2009 03:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kido123 at 2-03-2009 03:42 PM (15 years ago)
(m)
yu fit pass inside bush without ur cloth? yu go wear clothes na?
Posted: at 2-03-2009 03:42 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 16 17 18 [19] 20