Posted: at | |
| |||||
When he rejects your food,beg him to eat.If he refuses,let him be.He will come around.Everybody dey reject food.even pikin dey do yanga for mama. Reply
| |||||
Quote from: Treasure2 on 17-12-2010 12:52 PM Quote from: austineok on 17-12-2010 12:31 PM Quote from: Treasure2 on 17-12-2010 09:37 AM Quote from: FinlandGuy on 17-12-2010 04:24 AM @poster,some men dey reject food,even reject sex Join am self and the woman go dey confuse because she know no wetin she go do. Tell that woman that when the man reject her food, she should fake call and pretend as if she is speaking to a man she is in love with, make i see how the man no go change e step.IF YOU REJECT MY FOOD, I WILL MAKE SURE I SERVE U FOOD FOR TWO DAYS AND AFTER TWO DAYS U STILL MAINTAIN UR STAND. I WILL CLOSE DOWN THE KITCHEN FOR ONE WEEK. NA THE MAN MONEY, NA E STRESS. dis is just an open door 4u to leave my house(marry woman 4 dat matter). On a serious note i used dis fake call of a thing dat woman normally dose to sack one girl in the year 2000 b4 her eye clear another woman dey my house.
| |||||
@austinoek no let me vex ooh what of (married men for that matter) leave matter for matter jare abiiinah todaaay e don teeee Reply
| |||||
ok ReplyHOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
@mallorca how u see am now? Reply
| |||||
na wa oooooo Reply
| |||||
Quote from: mallorca on 17-12-2010 01:55 PM guess urs is sweet too? SHOW ME THE DICK WEY NO DEY SWEET
| |||||
Quote from: Usmanney on 17-12-2010 02:37 PM na wa oooooo for wetin ![]()
| |||||
Quote from: truenaija2 on 17-12-2010 02:34 PM @mallorca how u see am now? correct i dey fil u badly HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
treasure which kind talk una dey talk here? Reply
| |||||
na wa ooo Reply
| |||||
Quote from: Treasure2 on 17-12-2010 02:37 PM Quote from: mallorca on 17-12-2010 01:55 PM guess urs is sweet too? SHOW ME THE DICK WEY NO DEY SWEETHOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
@Poster, it happens that way. Replyme if i dey vex here, omo forget food ni o untill that vex don waka comot i no fit chop. so woman too, na her mood go decide if she want sex, she dey vex, that hole go tight pass coke bottle if u try am, u go kill am no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
Quote from: truenaija2 on 17-12-2010 02:32 PM @austinoek no let me vex ooh what of (married men for that matter) leave matter for matter jare abiiinah todaaay e don teeee @truenaija2 I dnt knw why women dnt like hearin d koko but they enjoyed fantasy to d fullest anyway let me yan u d Gospel truth if a man is tire of a relationship he always find d best opportunity of sending her parking the fastest way is woman faking a called or cheatin on him.
| |||||
Thank for ur radiated brian n also big thank to all who contributed opinion, espacially Treasure2. I am really ok with all saying.............. ReplySome thing u most understand that food is a source storestament of living and sex is share of love and heart although people misunderstand it and they ambased sex but the truth is there........... When deny one food it seem as if u rejected the woman and all her adore..... coz when u eat one food is seam u are ok with the person. Rejecting the food the reverse is the case. And a woman Reject man saxual right that woman had hurt the man
| |||||
Quote from: Treasure2 on 17-12-2010 02:37 PM Quote from: mallorca on 17-12-2010 01:55 PM guess urs is sweet too? SHOW ME THE DICK WEY NO DEY SWEET
| |||||
u know wat they say now,good food is the way to a man's heart sohe feels when he doesnt eat her food,he's justtelling her dat chic u've lost ma heart o! but 4 the women refusing him sex honestly i no fit ans dat one o! honesty, u knoe say some women head somtimes dey touch so its hard to explain y dem they do am sha. bt my advice besayany woman wey they refuse thier hubby sex coz of anger should stop it or else them go use their hand scatter their home becoz the man go start go outside to find pleasure and satisfaction. : Reply![]()
| |||||
I am not married yet. So I do not know. ReplyIN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA
| |||||
Quote from: cadanre on 17-12-2010 04:51 PM I am not married yet. So I do not know. OK BUT U VE A GURL FRDS HUHH ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)