Posted: at | |
| |||||
reading ReplyCHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS
| |||||
Quote from: waco on 17-12-2010 02:45 PM @Poster, it happens that way. me if i dey vex here, omo forget food ni o untill that vex don waka comot i no fit chop. so woman too, na her mood go decide if she want sex, she dey vex, that hole go tight pass coke bottle if u try am, u go kill am lol ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
lol Reply
| |||||
lolzzzz ReplyHOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
Quote from: dkrocksg8 on 17-12-2010 03:36 PM u know wat they say now,good food is the way to a man's heart sohe feels when he doesnt eat her food,he's justtelling her dat chic u've lost ma heart o! but 4 the women refusing him sex honestly i no fit ans dat one o! honesty, u knoe say some women head somtimes dey touch so its hard to explain y dem they do am sha. bt my advice besayany woman wey they refuse thier hubby sex coz of anger should stop it or else them go use their hand scatter their home becoz the man go start go outside to find pleasure and satisfaction. : ok. ![]()
| |||||
U THINK SO Reply
| |||||
Quote from: waco on 17-12-2010 02:45 PM @Poster, it happens that way. see born again cheii me if i dey vex here, omo forget food ni o untill that vex don waka comot i no fit chop. so woman too, na her mood go decide if she want sex, she dey vex, that hole go tight pass coke bottle if u try am, u go kill am The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits..
| |||||
They do that just to get back at her cause nothing is painful to a woman than refusing her food after all the work she put into it Reply
| |||||
Quote from: Maxodus on 17-12-2010 11:08 PM They do that just to get back at her cause nothing is painful to a woman than refusing her food after all the work she put into it u think sooo ![]()
| |||||
Wen i get married,my husband can't reject my food,cause i will so spoil him with my good food, perceiving it alone,case close.I cant deprive him of sex, cause he is d owner and he has d right 2 go there anytime anyday. Reply![]()
| |||||
Quote from: anitanosa on 18-12-2010 02:12 AM Wen i get married,my husband can't reject my food,cause i will so spoil him with my good food, perceiving it alone,case close.I cant deprive him of sex, cause he is d owner and he has d right 2 go there anytime anyday. ![]() Gbam..............i love u infact,na me go marry u........cos i wont lack dat collabo NEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
Quote from: anitanosa on 18-12-2010 02:12 AM Wen i get married,my husband can't reject my food,cause i will so spoil him with my good food, perceiving it alone,case close.I cant deprive him of sex, cause he is d owner and he has d right 2 go there anytime anyday. gbamology ![]() HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
Quote from: emejuru on 18-12-2010 03:32 AM sorry to say this ,then i pity women. Oga y u dey pity them NEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
MAN SEF WEY NO EAT FOOD NA E MONEY HE DEY WASTE, BC ME I GO COOK MORNING KEEP FOR DINNING TABLE, COOK AFTERNOON KEEP FOR DINNING TABLE, COOK EVENING KEEP, NE HIM GO KNW WETIN HE GO DO WITH ALL THE FOOD. ReplyI NO GO DENY HIM SEX OOOO, NO MATTER THE HEAT. ME SEF WANT THE SEX WHEN THE HEAT IS ON. from madam reasure2, mada you are phyuking hot i like that.infact i love that.if my woman deny me sex na that time i go enjoy life,i go bost many areas and many clubs,infact chicks go know say that the lastdonn is back in the street,them go know say i don repent.
| |||||
Quote from: lastdonn on 18-12-2010 07:52 AM MAN SEF WEY NO EAT FOOD NA E MONEY HE DEY WASTE, BC ME I GO COOK MORNING KEEP FOR DINNING TABLE, COOK AFTERNOON KEEP FOR DINNING TABLE, COOK EVENING KEEP, NE HIM GO KNW WETIN HE GO DO WITH ALL THE FOOD. I NO GO DENY HIM SEX OOOO, NO MATTER THE HEAT. ME SEF WANT THE SEX WHEN THE HEAT IS ON. from madam reasure2, mada you are fcuking hot i like that.infact i love that.if my woman deny me sex na that time i go enjoy life,i go bost many areas and many clubs,infact chicks go know say that the lastdonn is back in the street,them go know say i don repent. oga i no understand u are u a hermaphrodite................cos u dey use she................later come dey act like he NEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
na balanced equation Reply
| |||||
He can not reject my food, bcos afta all dem cooking class i took Replyto prepare dat Naija food, he can not do dat to me ![]() Anyway, i wud beg him to eat, i cant see him goin to bed without food ![]()
| |||||
Quote from: FlyMamacita on 18-12-2010 10:41 AM He can not reject my food, bcos afta all dem cooking class i took to prepare dat Naija food, he can not do dat to me ![]() Anyway, i wud beg him to eat, i cant see him goin to bed without food ![]() exceptional House Wife ![]()
| |||||
Quote from: SNYPER on 18-12-2010 12:59 PM Quote from: FlyMamacita on 18-12-2010 10:41 AM He can not reject my food, bcos afta all dem cooking class i took to prepare dat Naija food, he can not do dat to me ![]() Anyway, i wud beg him to eat, i cant see him goin to bed without food ![]() exceptional House Wife ![]() ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot