Posted: at | |
| |||||
WAITING U DO MILITARY MEN, ABI U NO NO SAY THEM NO GET TIME FOR JOKE? Reply![]()
| |||||
Them think say na everybody know them.........security doesn't recognize popularity.....oyo na e dem dey oh Reply
| |||||
Quote from: sixtyhoneyy on 6-01-2011 12:33 AM hmmmm no comment I AM WITH u ON THAT no comment
| |||||
Pls na only mouth i go dye get, he can't fight,make una no kill am 4 us, will still need more joke. Reply
| |||||
Maybe na him name dey folly am. change your name ibegy Reply
| |||||
hmnmmm Reply
| |||||
why beaten him? Reply
| |||||
Am not sure dose guys were naija soldiers.may be niger,or benin,chad,or jandams1 but even den nite of 1000 laff don rich this places! Reply
| |||||
make he settle de boys abeg Reply
| |||||
Quote from: ajanni on 6-01-2011 01:47 PM Quote from: kinkino on 6-01-2011 09:57 AM dats not a prob to dem...dey just leav d soldiers to beat them up so dat dey wil use it to make joke as comedians.... take wetin do comedian ? you think say soja beating na small thing ? if dem beat them well well , the hospital fit rejects them so ooo Ajanni...dey use evertin as fun....im tellin u..dey can use it to......
| |||||
no prob...dey beat i go die...i go sav dey ther...and he no fit save am...any how mak dem press hot water and use d stuff as part of joke...i trust.... Reply
| |||||
It is jelousy that kill Nigerians i am sure those soldiers did not just do dat dey were sent by some1 Reply
| |||||
IT S QUITE A PITY. I BELIEVE THE SOLDIERS MIGHT HAVE BEEN PROVOKED OR DISOBEYED, AFTER ALL THEY WERE NOT THE ONLY ONES AT THE EVENT ARENA. Reply
| |||||
Quote from: kinkino on 10-01-2011 01:40 PM Quote from: ajanni on 6-01-2011 01:47 PM Quote from: kinkino on 6-01-2011 09:57 AM dats not a prob to dem...dey just leav d soldiers to beat them up so dat dey wil use it to make joke as comedians.... take wetin do comedian ? you think say soja beating na small thing ? if dem beat them well well , the hospital fit rejects them so ooo Ajanni...dey use evertin as fun....im tellin u..dey can use it to...... soja no dey take nonsense so ooo, you forget say na zombie them be , and beside a good soja laugh but once in a year, not every soja dey brings out the white teeth like IBB now
| |||||
why did they dress that way?they are been caught and punish for what they are not. Reply
| |||||
area how body be Na, Dem dey watch your show so take heart my padi no die now oooooo Reply
| |||||
ok Reply
| |||||
Fake stories no go end for naija,na people were soldier beat dey laugh so? Why you no show the picture wey soldier beat them..na wa for naija oh ReplyLiberty is one thing you don't deserve untill you are ready to give it to others
| |||||
Quote from: Majorimwills on 11-01-2011 09:22 PM Fake stories no go end for naija,na people were soldier beat dey laugh so? Why you no show the picture wey soldier beat them..na wa for naija oh YOU MEAN HE GO DIE AND HE GO SAVE NO FIT BE BEATEN BY MILITARY?
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)