


Bt Terry wetin hapin, u n bin go stike?
Posted: at | |
Quote from: mugai4eva on 10-01-2011 02:37 PM Quote from: terryworld on 10-01-2011 11:17 AM haha una no serious. na u wer no dey serious ![]() ![]() ![]() Bt Terry wetin hapin, u n bin go stike?
| |||||
ook Reply
| |||||
Quote from: monasea on 10-01-2011 02:40 PM ook u dnt turn Terry nwbusy body
| |||||
@mugai,i no even understand wetin u dey yarn ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: terryworld on 10-01-2011 03:00 PM @mugai,i no even understand wetin u dey yarn why u go understnd wen u neva tak ur drug(IGBO)
| |||||
hehehehe i don take am but i still no understand u. ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: mugai4eva on 8-01-2011 09:49 PM Quote from: kaycee22 on 8-01-2011 08:45 PM Quote from: mugai4eva on 8-01-2011 10:52 AM Quote from: kaycee22 on 7-01-2011 08:22 PM u don post anoda 1 again?////////////////// u eva post beta joke b4.talk true o!!!! [/quo i no dey joke na.......no worry u go soon hear from me. ![]() ![]()
| |||||
hehe dis boi u no well ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Terry wetin cum bring well or river abi lake for thiz joke na??// Reply
| |||||
wetin bring am be say u dey clean nyash b4 u go toilet. ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Good i dey clean ma nyash....... what bowt u wen no dey clean @all?!!!!!! Reply
| |||||
i dey clean mine with clean toilet paper but u dey clean urs on the wall ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
na lie BBBBBBBBBIIIIIIGGGGGGG LIE... if u dey clean ur nyash why flies dey 4olow u up n down? Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
dem just dey compliment my nyash. ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
thank u for feeding dem..... Reply
| |||||
and thank u 4 harbouring them ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
na so ur nyash big reach? Reply
| |||||
dat question is meant 4 u to ansa. ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
i 1da how i dey harbour ur passengers for u??? Reply
| |||||
na ur passengers them be oo ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)