PAINTED BENCH (Page 2)

Date: 06-01-2011 4:12 pm (14 years ago) | Author: Ekom Umoh
1 [2] 3 4 5 ... 8
- mugai4eva at 7-01-2011 02:30 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on  7-01-2011 10:21 AM
why u go understand?when u dey clean nyash b4 u go toilet
so na wetin u dey do Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 7-01-2011 02:30 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- mugai4eva at 7-01-2011 02:32 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on  7-01-2011 10:32 AM
terry sweetheart for my face??
who b ur swithrt?

na dat Terry wer no sabi brush month---lol Grin Grin Grin Grin Grin

pls, try leave am
Posted: at 7-01-2011 02:32 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- mugai4eva at 7-01-2011 02:36 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on  7-01-2011 10:46 AM
b4 nkor?u be our baby-sitter so make u no dey put mouth 4 our family issue
who b ur baby-sitted?
Posted: at 7-01-2011 02:36 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- florish4love at 7-01-2011 03:25 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on  7-01-2011 10:46 AM
b4 nkor?u be our baby-sitter so make u no dey put mouth 4 our family issue

TERRY DON BREAK MY HEART NA NA NA I GO DIVORCE YOU

Nothing do u Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 7-01-2011 03:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 7-01-2011 03:26 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: terryworld on  7-01-2011 10:46 AM
b4 nkor?u be our baby-sitter so make u no dey put mouth 4 our family issue

TERRY DON BREAK MY HEART NA NA NA I GO DIVORCE YOU

Nothing do u Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 7-01-2011 03:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mugai4eva at 7-01-2011 03:48 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on  7-01-2011 03:26 PM
Quote from: terryworld on  7-01-2011 10:46 AM
b4 nkor?u be our baby-sitter so make u no dey put mouth 4 our family issue

TERRY DON BREAK MY HEART NA NA NA I GO DIVORCE YOU

Nothing do u Grin Grin Grin Grin Grin
na nw u sabi
Posted: at 7-01-2011 03:48 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- kaycee22 at 7-01-2011 08:22 PM (14 years ago)
(m)
u don post anoda 1 again?//////////////////
Posted: at 7-01-2011 08:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bodeniyi at 7-01-2011 08:57 PM (14 years ago)
(m)
Oshisko
Posted: at 7-01-2011 08:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xavexdo5 at 7-01-2011 09:08 PM (14 years ago)
(m)
no mind am! see as him de like d bench sef.
Posted: at 7-01-2011 09:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 8-01-2011 03:23 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: mugai4eva on  7-01-2011 10:12 AM
Quote from: terryworld on  7-01-2011 10:08 AM
Quote from: sixtyhoneyy on  7-01-2011 03:05 AM
lol Grin Grin Grin Grin Grin poster but why my terry na? Huh?
swtheart,dont mind him,the guy dey take soap do him own sweet.
dis una luv i no understand am ooooo Grin Grin Grin Grin

the thing self dey confuse me oooooo
 Grin Grin

Posted: at 8-01-2011 03:23 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 8-01-2011 03:27 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on  7-01-2011 10:32 AM
terry sweetheart for my face??

eeeiyaaaaah
take heart u hear?
 Grin

Posted: at 8-01-2011 03:27 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- brizio at 8-01-2011 05:15 AM (14 years ago)
(m)
na wah  oh!
Posted: at 8-01-2011 05:15 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- emmajenic1 at 8-01-2011 09:19 AM (14 years ago)
(m)
Kpeteshi no good for u oh,Mr Poster
Posted: at 8-01-2011 09:19 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- mugai4eva at 8-01-2011 10:52 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on  7-01-2011 08:22 PM
u don post anoda 1 again?//////////////////
u eva post beta joke b4.

talk true o!!!!
Posted: at 8-01-2011 10:52 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- kaycee22 at 8-01-2011 08:45 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: mugai4eva on  8-01-2011 10:52 AM
Quote from: kaycee22 on  7-01-2011 08:22 PM
u don post anoda 1 again?//////////////////
u eva post beta joke b4.

talk true o!!!!
[/quo
i no dey joke na.......no worry u go soon hear from me.
Posted: at 8-01-2011 08:45 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mugai4eva at 8-01-2011 09:49 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: kaycee22 on  8-01-2011 08:45 PM
Quote from: mugai4eva on  8-01-2011 10:52 AM
Quote from: kaycee22 on  7-01-2011 08:22 PM
u don post anoda 1 again?//////////////////
u eva post beta joke b4.

talk true o!!!!
[/quo
i no dey joke na.......no worry u go soon hear from me.
i dey wait mak u post ur rubbish Grin Grin
Posted: at 8-01-2011 09:49 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 10-01-2011 11:17 AM (14 years ago)
(m)
haha una no serious.

Posted: at 10-01-2011 11:17 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 10-01-2011 11:20 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: mugai4eva on  7-01-2011 02:32 PM
Quote from: florish4love on  7-01-2011 10:32 AM
terry sweetheart for my face??
who b ur swithrt?

na dat Terry wer no sabi brush month---lol Grin Grin Grin Grin Grin

pls, try leave am
conji dey worry u 4 belle?

Posted: at 10-01-2011 11:20 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- mugai4eva at 10-01-2011 02:33 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 10-01-2011 11:20 AM
Quote from: mugai4eva on  7-01-2011 02:32 PM
Quote from: florish4love on  7-01-2011 10:32 AM
terry sweetheart for my face??
who b ur swithrt?

na dat Terry wer no sabi brush month---lol Grin Grin Grin Grin Grin

pls, try leave am
conji dey worry u 4 belle?
u dey such

prove am
Posted: at 10-01-2011 02:33 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- mugai4eva at 10-01-2011 02:37 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 10-01-2011 11:17 AM
haha una no serious.
na u wer no dey serious Cheesy Cheesy Cheesy

Bt Terry wetin hapin, u n bin go stike?

Posted: at 10-01-2011 02:37 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 8

Featured Discussions