PAINTED BENCH (Page 4)

Date: 06-01-2011 4:12 pm (14 years ago) | Author: Ekom Umoh
1 2 3 [4] 5 6 7 8
- kaycee22 at 10-01-2011 10:25 PM (14 years ago)
(m)
but na u carry dem na.
Posted: at 10-01-2011 10:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 10-01-2011 10:33 PM (14 years ago)
(m)
na 4 ur nyash me i dey c them.

Posted: at 10-01-2011 10:33 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 10-01-2011 10:34 PM (14 years ago)
(m)
but na dirty nyash lyk ur own dem dey 4low na...... i dey clin my own  ......
Posted: at 10-01-2011 10:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 11-01-2011 07:31 AM (14 years ago)
(m)
ur nyash wey no get nafdac number na im dem want

Posted: at 11-01-2011 07:31 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- mugai4eva at 11-01-2011 09:47 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 10-01-2011 06:23 PM
hehehehe i don take am but i still no understand u.
[/quote try go bck nursery school Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 11-01-2011 09:47 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 11-01-2011 09:57 AM (14 years ago)
(m)
na yesterday i went there but i no still understand

Posted: at 11-01-2011 09:57 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- mugai4eva at 11-01-2011 10:02 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 10-01-2011 09:06 PM
i dey clean mine with clean toilet paper but u dey clean urs on the wall
boi i gree wit u

bt keycee,fit b painter o!!!!!!

Tarry try tel keycee mak him com house 4 contrct Wink Wink Wink
Posted: at 11-01-2011 10:02 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- mugai4eva at 11-01-2011 10:04 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 11-01-2011 09:57 AM
na yesterday i went there but i no still understand
if so na madness dey wari u Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 11-01-2011 10:04 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 11-01-2011 10:17 AM (14 years ago)
(m)
hehehehe dat one na compliment abi na wetin?

Posted: at 11-01-2011 10:17 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- mugai4eva at 11-01-2011 10:18 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 11-01-2011 10:17 AM
hehehehe dat one na compliment abi na wetin?
mak u ask urself
Posted: at 11-01-2011 10:18 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 11-01-2011 10:31 AM (14 years ago)
(m)
nwoke ekpenta

Posted: at 11-01-2011 10:31 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 11-01-2011 11:44 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 10-01-2011 03:00 PM
@mugai,i no even understand wetin u dey yarn

him just wan build up him number of posts Grin

Posted: at 11-01-2011 11:44 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 11-01-2011 11:47 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 10-01-2011 09:06 PM
i dey clean mine with clean toilet paper but u dey clean urs on the wall
na li joo
u wey dey use water clean nyash Grin Grin
sometimes u go use nylon Shocked Shocked

Posted: at 11-01-2011 11:47 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kaycee22 at 11-01-2011 09:40 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: mugai4eva on 11-01-2011 10:02 AM
Quote from: terryworld on 10-01-2011 09:06 PM
i dey clean mine with clean toilet paper but u dey clean urs on the wall
boi i gree wit u

bt keycee,fit b painter o!!!!!!

Tarry try tel keycee mak him com house 4 contrct Wink Wink Wink
Terry Abeg na HU BE DIZ?Huh?Huh?Huh?Huh??  i  lafffff.
Posted: at 11-01-2011 09:40 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 11-01-2011 10:01 PM (14 years ago)
(m)
de guy na ekpenta man.

Posted: at 11-01-2011 10:01 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 12-01-2011 12:49 PM (14 years ago)
(m)
make una leave that guy oooooo

b4 him go face una two


Posted: at 12-01-2011 12:49 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 12-01-2011 12:55 PM (14 years ago)
(m)
he be ekpenta

Posted: at 12-01-2011 12:55 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 12-01-2011 02:47 PM (14 years ago)
(m)
ok wait for his mortal combat when he comes online Grin

Posted: at 12-01-2011 02:47 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 12-01-2011 04:32 PM (14 years ago)
(m)
u kari style dey call him ekpenta man abi?

Posted: at 12-01-2011 04:32 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 12-01-2011 04:43 PM (14 years ago)
(f)
Not funny

Posted: at 12-01-2011 04:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 8

Featured Discussions