Them resemble?
Posted: at | |
Quote from: lonelysnow on 11-11-2008 12:21 AM Quote from: Kennee on 11-11-2008 12:03 AM My Cousin i thaught John Maccain is ur uncle........lolThem resemble?
| |||||
very resemble Reply
| |||||
Quote from: lonelysnow on 11-11-2008 12:27 AM very resemble Wow this is Incredible ! Kennee shey you be him relative niiii?
| |||||
kenneee don sleep Reply
| |||||
Quote from: lonelysnow on 11-11-2008 12:42 AM kenneee don sleep go wake am
| |||||
no.... he dey with his babe Reply
| |||||
Quote from: lonelysnow on 11-11-2008 12:51 AM no.... he dey with his babe Him carry daybreak? abi short-time?
| |||||
hahahaha........... how u take know say daybreak and shrot time dey u dey do am? Reply
| |||||
Quote from: lonelysnow on 11-11-2008 12:58 AM hahahaha........... how u take know say daybreak and shrot time dey u dey do am? Na 4 news i take hear am na....that kennee no dey do that kain tin before ooooo...Na that him friend wey them call Digitalman go corrupt am oooo
| |||||
the news were right. as i dey talk to u now, kennee dey d koko with his kokolete. Reply
| |||||
wetin be their scores? Reply
| |||||
2-2 Reply
| |||||
the girl dey follow am drag gan niii oooo Reply
| |||||
Hahahahahaha ReplyAnyway, Na Obama naim l know ooo, l no know dat Robot ooo WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Read back make you see wetin dey happen Reply
| |||||
the match don enter extra time.. hopefully ken go win am Reply
| |||||
good commentary ! Reply
| |||||
Quote from: osituga on 11-11-2008 01:22 AM Read back make you see wetin dey happen Naim make me First Laff be4 l Comment na WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Quote from: lonelysnow on 10-11-2008 11:56 PM @poster he is already president electObama is the soon to be president. not soon to be
| |||||
i think everybody knows that, Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot