My Neighbour's New Born Baby Looks Like Me (Page 6)

Date: 12-01-2011 1:01 pm (14 years ago) | Author: Stan N. (Waco Janta)
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9
- Pointzero at 13-01-2011 12:10 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 13-01-2011 12:06 PM
lol, so u turn me to guesser abi

i know u wella na..............abi u don forget

Posted: at 13-01-2011 12:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MissyBarbie at 13-01-2011 12:13 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: FlyMamacita on 13-01-2011 11:56 AM
Quote from: waco on 13-01-2011 11:39 AM
Quote from: FlyMamacita on 13-01-2011 11:32 AM
if u r innocent, why u com post am
i post am make una for take sabi
say resemblance don dey cause wahala.

e no mean say i commit.
well make d result first comot
i go sue dem for image destruction
lol u no knw say na only gud image u fit spoil......... ur own spoil long time now, no need to sue nobody  Tongue



Hahahahahaha True talk mama
Posted: at 13-01-2011 12:13 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- FlyMamacita at 13-01-2011 12:20 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: waco on 13-01-2011 11:57 AM
Quote from: FlyMamacita on 13-01-2011 11:56 AM
Quote from: waco on 13-01-2011 11:39 AM
Quote from: FlyMamacita on 13-01-2011 11:32 AM
if u r innocent, why u com post am
i post am make una for take sabi
say resemblance don dey cause wahala.

e no mean say i commit.
well make d result first comot
i go sue dem for image destruction
lol u no knw say na only gud image u fit spoil......... ur own spoil long time now, no need to sue nobody  Tongue
see ur mouth like yansh wey do abortion
haahahaha see ur head like dog wan shit  Grin  Wink
Posted: at 13-01-2011 12:20 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 13-01-2011 12:21 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: MissyBarbie on 13-01-2011 12:13 PM
Quote from: FlyMamacita on 13-01-2011 11:56 AM
Quote from: waco on 13-01-2011 11:39 AM
Quote from: FlyMamacita on 13-01-2011 11:32 AM
if u r innocent, why u com post am
i post am make una for take sabi
say resemblance don dey cause wahala.

e no mean say i commit.
well make d result first comot
i go sue dem for image destruction
lol u no knw say na only gud image u fit spoil......... ur own spoil long time now, no need to sue nobody  Tongue



Hahahahahaha True talk mama
Tongue Tongue
Posted: at 13-01-2011 12:21 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- blessedme at 13-01-2011 12:23 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: waco on 13-01-2011 12:10 PM
dey there make pant dey wear u.
where u don see wey pant dey wear person b4 unless person dey wear pant
Posted: at 13-01-2011 12:23 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- blessedme at 13-01-2011 12:23 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Pointzero on 13-01-2011 12:10 PM
Quote from: blessedme on 13-01-2011 12:06 PM
lol, so u turn me to guesser abi

i know u wella na..............abi u don forget
lol.....i never forget ooo
Posted: at 13-01-2011 12:23 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- japhethjeff at 13-01-2011 12:28 PM (14 years ago)
(m)
na so one lady say e pikin carry my face and color. watin come save me say d lady don get belle b/4 i know her.
Posted: at 13-01-2011 12:28 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- blessedme at 13-01-2011 12:29 PM (14 years ago)
(f)
u fit follow top ya own too no stress
Posted: at 13-01-2011 12:29 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Pointzero at 13-01-2011 12:29 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 13-01-2011 12:23 PM
Quote from: Pointzero on 13-01-2011 12:10 PM
Quote from: blessedme on 13-01-2011 12:06 PM
lol, so u turn me to guesser abi

i know u wella na..............abi u don forget
lol.....i never forget ooo
better

Posted: at 13-01-2011 12:29 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Pointzero at 13-01-2011 12:30 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: blessedme on 13-01-2011 12:29 PM
u fit follow top ya own too no stress
abi

Posted: at 13-01-2011 12:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blessedme at 13-01-2011 12:32 PM (14 years ago)
(f)
lol
Posted: at 13-01-2011 12:32 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Pointzero at 13-01-2011 12:36 PM (14 years ago)
(m)
lal

Posted: at 13-01-2011 12:36 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- shaoyang at 13-01-2011 12:55 PM (14 years ago)
(m)
I don talk am sey BOOBS go put u for wahala one day
Posted: at 13-01-2011 12:55 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Peter_Ade at 13-01-2011 01:36 PM (14 years ago)
(m)
lol
Posted: at 13-01-2011 01:36 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- waco at 13-01-2011 01:58 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: shaoyang on 13-01-2011 12:55 PM
I don talk am sey BOOBS go put u for wahala one day
where d boob dey?

Posted: at 13-01-2011 01:58 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 13-01-2011 02:01 PM (14 years ago)
(f)
FOR NP
Posted: at 13-01-2011 02:01 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- waco at 13-01-2011 02:06 PM (14 years ago)
(m)
TOO SMALL

Posted: at 13-01-2011 02:06 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Peter_Ade at 13-01-2011 02:29 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: waco on 13-01-2011 01:58 PM
Quote from: shaoyang on 13-01-2011 12:55 PM
I don talk am sey BOOBS go put u for wahala one day
where d boob dey?

U MEAN U NO SABI WHERE BOOBS DEY Huh?
U DON CHECK THE LEGS, ABI DEM DON TIF AM
Posted: at 13-01-2011 02:29 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- waco at 13-01-2011 02:30 PM (14 years ago)
(m)
i no sabi

Posted: at 13-01-2011 02:30 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Peter_Ade at 13-01-2011 04:22 PM (14 years ago)
(m)
D one wey u dey suck Day & Night nko, wey u don make d girl chest flat finish!
U no sabi from where u dey suck am abi !
Posted: at 13-01-2011 04:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9

Featured Discussions