Why no body wan believe me na i say me with am no rub at all. we sef no hug for one day. make una no scarter mata for me join
wait first, sey d woman carry plenty bobbie? cos we no trust u and bobbie oooo lolzzzz True Posted: at 12-01-2011 03:14 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
nellkiss at 12-01-2011 03:16 PM (14 years ago) (f) maybe u were close 2 d woman when she was pregnant. Posted: at 12-01-2011 03:16 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Dont mind him jo....he's actually having an affair with the woman Posted: at 12-01-2011 03:19 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 12-01-2011 03:21 PM (14 years ago) (f) iya basiraaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa why my Waco naaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 12-01-2011 03:21 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 12-01-2011 03:23 PM (14 years ago) (f) maybe u were close 2 d woman when she was pregnant.
our waco na goal scorer oooo Posted: at 12-01-2011 03:23 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 12-01-2011 03:27 PM (14 years ago) (f) not my Waco
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 12-01-2011 03:27 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 12-01-2011 03:27 PM (14 years ago) (f) ya waco na woman wrapper ooooo meanwhile ow u dey? long time Posted: at 12-01-2011 03:27 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
xena15 at 12-01-2011 03:29 PM (14 years ago) (f) WACO!!!!! We go tie u o!
D devil must b using ur destiny 2 weave his pubic hair if u think imma change all ma colors 4 u! Posted: at 12-01-2011 03:29 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
princedafe at 12-01-2011 03:31 PM (14 years ago) (m) guy true true, me with am no do anything. only be say i dey always follow am talk each time i dey house. we too just be good neighbour gaskai
YEAH RIGHT Posted: at 12-01-2011 03:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
well done waco.......nottin do u Posted: at 12-01-2011 03:32 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
sophiebaby at 12-01-2011 03:34 PM (14 years ago) (f) ya waco na woman wrapper ooooo
meanwhile ow u dey? long time
am gud and u?
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 12-01-2011 03:34 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Why no body wan believe me na i say me with am no rub at all. we sef no hug for one day. make una no scarter mata for me join
Na lieeeeeeeeeee.......After you do the like 1m times cheii.... After you don do like 1m times*** Posted: at 12-01-2011 03:35 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 12-01-2011 03:37 PM (14 years ago) (f) nothin at all, free world, free browsing, free child, free everthing.lolzzz. Posted: at 12-01-2011 03:37 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
iya basiraaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa why my Waco naaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa
Waco no be ya waco again ooooo...he don born now....waco na baba basiraaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa Posted: at 12-01-2011 03:38 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 12-01-2011 03:38 PM (14 years ago) (f) ya waco na woman wrapper ooooo
meanwhile ow u dey? long time
am gud and u? fine ooooo enter messenger jor Posted: at 12-01-2011 03:38 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
truenaija2 at 12-01-2011 03:40 PM (14 years ago) (f) @waco i trust u come to think of it i don see something like this before some women ehn dier husband nah dier boy boy nawa!!!! Posted: at 12-01-2011 03:40 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
waco at 12-01-2011 03:45 PM (14 years ago) (m) not my Waco
thats my luv
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 12-01-2011 03:45 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
veldana at 12-01-2011 03:55 PM (14 years ago) (f) maybe u were close 2 d woman when she was pregnant.
our waco na goal scorer oooo i agree with u jare. d guy na real goal scorer. e no dey slack at all. Posted: at 12-01-2011 03:55 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
blessedme at 12-01-2011 04:00 PM (14 years ago) (f) lol Posted: at 12-01-2011 04:00 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 12-01-2011 04:02 PM (14 years ago) (f) how r u my sweetest hrt... hapi nu yr i missed u
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 12-01-2011 04:02 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |