waco at 12-01-2011 04:03 PM (14 years ago) (m) e no good to be goal scorer? una no just trust me for this house
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 12-01-2011 04:03 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
waco at 12-01-2011 04:05 PM (14 years ago) (m) how r u my sweetest hrt... hapi nu yr i missed u happy new yr my luv. i went to the village for the ngagba me sef mis u die
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 12-01-2011 04:05 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
onyiis at 12-01-2011 05:07 PM (14 years ago) (f) heheheheheeeeeeeeeeeeeee !!!story don dey come out small small. So na the woman u dey browse since come tell us say u dey prepare for ICAN exams ?
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 12-01-2011 05:07 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 12-01-2011 05:11 PM (14 years ago) (f) Reply |
olumbareal at 12-01-2011 05:11 PM (14 years ago) (m) guy see me, see complication here and there
No be only Complication, I go add Implication join am. Guy man your way no pure talk true he be like sey you follow top am? Posted: at 12-01-2011 05:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onyin at 12-01-2011 05:12 PM (14 years ago) (f) lol. Posted: at 12-01-2011 05:12 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 12-01-2011 05:12 PM (14 years ago) (f) Waco Waco, you're dangerous ooooooooo Posted: at 12-01-2011 05:12 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
onyiis at 12-01-2011 05:13 PM (14 years ago) (f) this is just the beggining
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 12-01-2011 05:13 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 12-01-2011 05:13 PM (14 years ago) (f) guy see me, see complication here and there
No be only Complication, I go add Implication join am. Guy man your way no pure talk true he be like sey you follow top am? Posted: at 12-01-2011 05:13 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
i ws here Posted: at 12-01-2011 05:26 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kessybee at 12-01-2011 05:29 PM (14 years ago) (f) See me see trouble! My neighbour's wife put to bed yesterday and everyone in the compound is saying that baby looks exactly like me.
Why should the baby leave the mama and papa face come carry my own na? The man travelled and he is expected back today. I wonder what he will think.
IS RESEMBLANCE ENOUGH TO JUDGE INFIDELITY?
Na u sabi! ask urself dat questn. Posted: at 12-01-2011 05:29 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
xter at 12-01-2011 05:39 PM (14 years ago) (m) Hmmmmmmmmm
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 12-01-2011 05:39 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 12-01-2011 05:49 PM (14 years ago) (f) @Xter, Happy New Yr and how r u but bros why hmmmmmmmmmmmmmmmm? Posted: at 12-01-2011 05:49 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
waco at 13-01-2011 08:28 AM (14 years ago) (m) WAHALA don burst o the man returned yesterday now he is opting for DNA. well me i know say my hand clean and i no send dem
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 13-01-2011 08:28 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 13-01-2011 08:43 AM (14 years ago) (f) Reply |
Pointzero at 13-01-2011 09:03 AM (14 years ago) (m) maybe u top ya own for there bcos i no fit send ma two year old sister message come where u dey ooooo
judgin 4rm dis i say congratulations.........E no easy
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 13-01-2011 09:03 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 13-01-2011 09:33 AM (14 years ago) (f) WAHALA don burst o the man returned yesterday now he is opting for DNA. well me i know say my hand clean and i no send dem
so y u come dey fear na Posted: at 13-01-2011 09:33 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 13-01-2011 09:48 AM (14 years ago) (f) Ask him. Posted: at 13-01-2011 09:48 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
waco at 13-01-2011 10:55 AM (14 years ago) (m) I dont know why this man can not just believe what his wife told him. where is TRUST again? d yeye man is busy talking of DNA, that one na for im pocket wetin concern me. Innocent man no shaking
no matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day. Posted: at 13-01-2011 10:55 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 13-01-2011 10:57 AM (14 years ago) (f) from ya voice sef u resemble shakey shakey daddy sorry u hear Posted: at 13-01-2011 10:57 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |