for ur side na!!!!!
Posted: at | |
Quote from: rezimero on 2-12-2008 12:16 PM Quote from: lovemar on 2-12-2008 11:31 AM Quote from: rezimero on 2-12-2008 11:05 AM why all of una dey praise am? the story na dagbo!!! for ur side na!!!!!
| |||||
D babe no wan carry last. Reply
| |||||
but i believe dem catch scholly mugu Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
lol, montuary indeed. connyman die conny man bury am Reply
| |||||
Quote from: jofuomaoj on 3-12-2008 09:42 AM lol, montuary indeed. connyman die conny man bury am thank you.
| |||||
Why all of una dey sey schooly hard??? Una know weda really she pay like white??? ReplyLovina... Why u dey say thank u... Na u post d joke...
| |||||
hmmmm dis na joke? Reply![]() ![]() ![]() ***hac******hac******hac***
| |||||
9ice 1 jooooooooo.thats wot i cal creativty.ali baba nd d rest of dem startd lik dis Reply
| |||||
hmmmm Reply
| |||||
baby u gather liver no be small ooh...can't stop laughing... so funny Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Na liverpool Fan na... Reply
| |||||
gud 1 Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: orezo on 3-12-2008 12:34 PM Why all of una dey sey schooly hard??? Una know weda really she pay like white??? Lovina... Why u dey say thank u... Na u post d joke... No but guys I am at least na fact jofuomajo talk, "montuary indeed. connyman die conny man bury am"
| |||||
O.k... Now i understand u... I be no want make u claim anoda man Glory dats y... Reply
| |||||
ya like that that is new way to trap them down now Reply
| |||||
Quote from: angelinlov on 2-12-2008 12:22 PM na true nau abi u never met 419 b4
| |||||
hahahaha..... cunny man die, sense woman bury am..... you try jare, 9ice one... Reply
| |||||
seriously Reply
| |||||
nice one Replyreal one lessons are also involed
| |||||
na small? Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot