THE FIRING SQUAD (Page 2)

Date: 17-01-2011 5:27 am (14 years ago) | Author: Felix Martins
1 [2]
- kasiemobi at 24-01-2011 02:33 PM (14 years ago)
(m)
which una go stop posting old jokes?
Posted: at 24-01-2011 02:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 24-01-2011 02:52 PM (14 years ago)
(f)
Passing
Posted: at 24-01-2011 02:52 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 25-01-2011 12:35 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on 24-01-2011 02:11 PM
If she hear am nko? Na only she dem carve d stick 4?

huh she go disown me ooooo
na only she get the stick, no one else Grin Grin

Posted: at 25-01-2011 12:35 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mrvoue at 25-01-2011 09:55 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 22-01-2011 02:22 PM
Quote from: coolandrea on 17-01-2011 04:00 PM
Quote from: mrvoue on 17-01-2011 01:59 PM
aw this one take conet to firing squad? this joke dey turn my belle.
I sure na d policeman b d firing squad or maybe d joke get episode 2... Abeg catarrh dey worry me..

wetin make cattarah dey worry u?
abi u kiss fowl? Grin
na cow hin kiss...come lick d nose....ayamma!
Posted: at 25-01-2011 09:55 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 30-01-2011 11:07 AM (14 years ago)
(m)
 Shocked Shocked Shocked Shocked
that na protein oooooo

Posted: at 30-01-2011 11:07 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- at 30-01-2011 11:25 AM (14 years ago)
Quote from: Skypon2002 on 22-01-2011 02:22 PM
Quote from: coolandrea on 17-01-2011 04:00 PM
Quote from: mrvoue on 17-01-2011 01:59 PM
aw this one take conet to firing squad? this joke dey turn my belle.
I sure na d policeman b d firing squad or maybe d joke get episode 2... Abeg catarrh dey worry me..

wetin make cattarah dey worry u?
abi u kiss fowl? Grin

no be only fowl , she kiss you Grin Grin under that tree.
Posted: at 30-01-2011 11:25 AM (14 years ago) |
Reply
- Skypon2002 at 31-01-2011 10:42 AM (14 years ago)
(m)
she no even sabi kiss
na him she wan kiss me Grin Grin Grin

Posted: at 31-01-2011 10:42 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions