otagermo at 19-01-2011 09:58 AM (14 years ago) (m) dprof, u sure say no b u help terry write d letter? Cos ur own english self, na wa* wetin b ''it looks so embarrass', na english be dat?'
see talk!!! iro.nobi me una go kill with laugh here.no.over our dead body. i reject it in JESUS NAME...say amen.lol Posted: at 19-01-2011 09:58 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
the guy is only expressing himself Posted: at 19-01-2011 10:01 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Granted that the poor lad has "good" command of english, why would poster post this? Is it to bring the poor guy to ridicule. Trust girls I won't be suprised if the guy is sleeping with poster and she comes here acting innocent. Know that the guy didn't bring this on himself but condition make fish bend. Poster know that what comes around goes around.
wetin b dis? No mind the guy he get kidney failure eyes dey pain am he neva hear all the Language wey i dey tell am Posted: at 19-01-2011 10:04 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kele4real at 19-01-2011 10:07 AM (14 years ago) (m) Make Baba God no remove laff for we mouth dis year oo..hahahahahahahahaha!! Posted: at 19-01-2011 10:07 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Adikpe at 19-01-2011 10:10 AM (14 years ago) (m) This is a real Professor of English Language. Which school did the guy graduated from? Nursery or Primary School? Even a Nursery School Student can do better than this. I can't stop laughing! Posted: at 19-01-2011 10:10 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
macgreat at 19-01-2011 10:14 AM (14 years ago) (m) If i read this note again i might loss my balance. . .
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time Posted: at 19-01-2011 10:14 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
bodeniyi at 19-01-2011 10:41 AM (14 years ago) (m) Terry.. when I write this letter to silkyme then, una dey complain say I no hear english and yet, you get mind copy am go toast florish4love Posted: at 19-01-2011 10:41 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na wa ooooooo. dat guy na don wen he come to letter writing Posted: at 19-01-2011 10:42 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
hahahahahaha.............i dey laugh OBJ laugh...........hahahahaha Posted: at 19-01-2011 10:43 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
coolandrea at 19-01-2011 10:43 AM (14 years ago) (f) the guy is only expressing himself
but d xpression neva reach like dat tin wey dey ur pic na** Posted: at 19-01-2011 10:43 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Henchmann at 19-01-2011 10:55 AM (14 years ago) (m) I just dey laugh Posted: at 19-01-2011 10:55 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
coolandrea at 19-01-2011 11:02 AM (14 years ago) (f) Catarrh dey worry me* Posted: at 19-01-2011 11:02 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
abioye11 at 19-01-2011 11:09 AM (14 years ago) (m) .....really bad Posted: at 19-01-2011 11:09 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Catarrh dey worry me*
heheheheheheee..  pour small kerosine for your nose.. Posted: at 19-01-2011 11:11 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
rozfield at 19-01-2011 11:13 AM (14 years ago) (m) Reply |
Henchmann at 19-01-2011 11:19 AM (14 years ago) (m) the guy is only expressing himself
U are stupid and mad for that ur picture. And am very much ashamed of u, posting such thing in this place. Posted: at 19-01-2011 11:19 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Henchmann at 19-01-2011 11:20 AM (14 years ago) (m) Catarrh dey worry me*
Weytin concern me. Posted: at 19-01-2011 11:20 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
uzjosh at 19-01-2011 11:29 AM (14 years ago) (m) FLorish.......... how am i Sure that... Terry wrote this Letter..? Posted: at 19-01-2011 11:29 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kinkino at 19-01-2011 11:31 AM (14 years ago) (f) gone ar d days.................bb hav taken over...sms/phone call reigns.... Posted: at 19-01-2011 11:31 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
coolandrea at 19-01-2011 11:33 AM (14 years ago) (f) U no c wetin i c? D picture wey display hw terry take dey express himself? Posted: at 19-01-2011 11:33 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |