SEE THE LETTER WEY TERRY USE TOAST ME (Page 6)

Date: 18-01-2011 5:39 pm (14 years ago) | Author: ABIOLA ADERAYO ADEGBIJI
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 19
- coolandrea at 19-01-2011 11:35 AM (14 years ago)
(f)
U no c wetin i c? D picture wey display hw terry take dey express himself?
Posted: at 19-01-2011 11:35 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- nellykelly008 at 19-01-2011 11:36 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on 19-01-2011 02:26 AM
yeah thats actually what i wanted to do but she has exposed me to the world.


terry......... plz post florish reply, so we can know who is in love more Grin Tongue.....SUPER LOVE
Posted: at 19-01-2011 11:36 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- chimeskan at 19-01-2011 11:43 AM (14 years ago)
(m)
just passing

Posted: at 19-01-2011 11:43 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- florish4love at 19-01-2011 11:49 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: bodeniyi on 19-01-2011 10:41 AM
Terry.. when I write this letter to silkyme then, una dey complain say I no hear english and yet, you get mind copy am go toast florish4love


chai dis is a real insult infact

i no fit shout cos i no expect am ooooo
Terry Copy ya love letter

he go come meet me for here
Posted: at 19-01-2011 11:49 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chimeskan at 19-01-2011 11:49 AM (14 years ago)
(m)
just passing

Posted: at 19-01-2011 11:49 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- coolandrea at 19-01-2011 11:58 AM (14 years ago)
(f)
Na wa o**
Posted: at 19-01-2011 11:58 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- florish4love at 19-01-2011 11:59 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 19-01-2011 11:11 AM
Quote from: coolandrea on 19-01-2011 11:02 AM
Catarrh dey worry me*
heheheheheheee.. Grin
pour small kerosine for your nose.. Grin
Grin Grin Grin Grin Grin
Quote from: teebaz990 on 19-01-2011 10:16 AM
Dis nobi laf matter ooo de guy wey write dis letter i sure say na public school him attend. If praseedenti wife wey get money yafu yafu kom go beta school no fit speak english wetin una de yab the poor guy for. i beg make una commot for road make i pass. Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry

no be small matter my friend
Posted: at 19-01-2011 11:59 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-01-2011 12:00 PM (14 years ago)
(m)
huh? Huh?
Posted: at 19-01-2011 12:00 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- florish4love at 19-01-2011 12:02 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 19-01-2011 12:00 PM
huh? Huh?

wetin dey huh u nah  Cool Cool
Posted: at 19-01-2011 12:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-01-2011 12:04 PM (14 years ago)
(m)
na this your backyard... the tin still dey amaze me oo..
Posted: at 19-01-2011 12:04 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- xavexdo5 at 19-01-2011 12:09 PM (14 years ago)
(m)
 Cool
Posted: at 19-01-2011 12:09 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-01-2011 12:10 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: xavexdo5 on 19-01-2011 12:09 PM
Cool
ooooooooooooooooooooooohhhhh.. Angry
Posted: at 19-01-2011 12:10 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- florish4love at 19-01-2011 12:12 PM (14 years ago)
(f)
na wa oooo

sebi u don dey touch am since all these days

wetin dey amaze u for am
Posted: at 19-01-2011 12:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Sandorico at 19-01-2011 12:18 PM (14 years ago)
(m)
WHICH KIND HUMAN BEING BE DIS?
Posted: at 19-01-2011 12:18 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- coolandrea at 19-01-2011 12:19 PM (14 years ago)
(f)
joke forum don turn 2 confession forum o**
Posted: at 19-01-2011 12:19 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Kristiantus at 19-01-2011 12:21 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on 19-01-2011 12:12 PM
na wa oooo

sebi u don dey touch am since all these days

wetin dey amaze u for am
Huh? Huh? Huh?
see florish, no come scatter my family planning with bisi... all this your allegation me ma no like am o. Sad
Posted: at 19-01-2011 12:21 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- florish4love at 19-01-2011 12:25 PM (14 years ago)
(f)
HAaaaaaaaaaa so u wan dey deny me now abi

i go carry u go court with the picture wey i snap the day wey o come take Chocolate for ur house
Posted: at 19-01-2011 12:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Isaacspartan at 19-01-2011 12:27 PM (14 years ago)
(m)
Pls. make una know how una de vomit ooo, me de tell am say make him go read his "English made simple" before people go kill am.
but, dis kind girl wee de expose him boyfriend like dis, you sure say the girl love am so? make una advice girls make dem no de insult boys like say them be mumu, because if na money na we de feed dem ooo
Posted: at 19-01-2011 12:27 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- coolandrea at 19-01-2011 12:31 PM (14 years ago)
(f)
kris, u no happy say u c who wan marry u?
Posted: at 19-01-2011 12:31 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- popo2009 at 19-01-2011 12:31 PM (14 years ago)
(m)
hahahahahhahahahah...LOL
Use Of Grammar.
Posted: at 19-01-2011 12:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9 ... 19

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. "Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)

  2. Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result

  3. "How My Mother’s Lover Rap3d Me" — 12 Year Old Victim Narrates Ordeal

  4. Football Star, Lionel Messi-Marriage Rumours Stir Online Frenzy As Divorce Speculations Grow

  5. Ex-AUN Provost, Professor Yusuf Attahir Baba Loses Three Children in Devastating Car Crash

  6. El-Rufai &Peter Obi Meet At Cambridge Conference, Sparking Political Speculation Ahead Of 2027

  7. Female Kidnapper, Three Others Nabbed in Police Raid on Notorious Anambra Criminal Hideout

  8. Fresh Wave of Violence In Benue As Herdsmen Attacks Leave Nine Farmers Dead

  9. Federal Government Sets Plans In Motion To Repatriate 15,000 Stranded Nigerians Abroad

  10. NDLEA Officer Arrested After Failed Armed Robbery Attempt, Shooting Of Bolt Driver in Abuja

  11. JAMB Faces Legal Heat as Aggrieved Candidates Drag Board to Court Over Low UTME Scores


THIS WEEK
  1. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  2. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  3. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  4. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  5. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  6. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  7. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  8. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)

  9. What God Said I Should Tell You..- Female Bishop Sends Warning to Gospel Singer Mercy Chinwo

  10. Kunle Remi Reacts To Trending Video Showing The Toilet In A ‘Luxury Apartment’ In Lekki, Lagos


TOP MEMBERS:

Featured Discussions