What`s the fuss about the letter? The message is clear..... I`m lovin` it.
Posted: at | |
What`s the fuss about the letter? The message is clear..... I`m lovin` it.
| |||||
Quote from: sixtyhoneyy on 18-01-2011 10:56 PM come ooo florish4love hope nor be my terry you dey talk about? sixty my hony na this type of letter i go take toast you one day, mak una see d girl accept Mathew that's d important thing. ![]()
| |||||
ENGLISH NOY BE OUR LANGUAGE MAKE UNA NOY FORGET, EVEN ALL THE OYIBO PEOPLE NOY BE ALL FIT SPEAK ENGLISH, WHY UNA THE LAUGH TERRY DEY CALL D GUY MUMU. I BEG THE GUY TRY NOY BE SMALL. WISH TERRY U DEY TALK ABOUT, HOPE NO BE GINGER THE SWAGGA U DEY TALK OOOHHH, TERRY G NOY BE UR CLASS OOHHH NO INSULT AM AT ALL. Reply
| |||||
TERRY - YOU'VE KILLED ME. LOVE READING YOUR COMMENTS- AM NOW AHAPPY MAN SINCE I JOINED NAIJAPALS JOKES. MY NAIJA - PALS - KIP IT UPPP. Reply@Terry- YOU DO MAKE MY DAY - MST ESP. WHEN AM BORED. NEED UR NUMBER PLS SEND ([email protected]) or you can call me. +128-410-1282
| |||||
u b babe wey u dey drop ur number make terry kal u? Hmn, op no b wetin i dey tink o** Reply
| |||||
u b babe wey u dey drop ur number make terry kal u? Hmn, op no b wetin i dey tink o** Reply
| |||||
shot up,what is bad about that,does love know gramma Replysimply tell the guy the guy that u love him or not he may be probably better than those u re proud of,ok
| |||||
u b babe wey u dey drop ur number make terry kal u? Hmn, op no b wetin i dey tink o** Reply
| |||||
u b babe wey u dey drop ur number make terry kal u? Hmn, op no b wetin i dey tink o** Reply
| |||||
u b babe wey u dey drop ur number make terry kal u? Hmn, op no b wetin i dey tink o** Reply
| |||||
Quote from: baggy4u on 18-01-2011 05:54 PM I cant stop Laughing Me too!!! Oh Lord have mercy on our grammar these days. It's all good, at least the poor guy passed across his message of "love" to his admirer. Yoruba people will say "idea lo gba". In as much as his admirer got the message, the rest is history jare.
| |||||
STILL ON MY CLASS ASSIGNMENTS - WL GET BACK TO YOU DUDETTES Reply
| |||||
this is funny. has he ever being to school one day??? well i presume he is kenya masaiye Reply
| |||||
I don't blame you for posting Terry's letter. What I don't understand is educated women love looking down on uneducated men. It's very hard for educated woman to date / marry an uneducated man. On the other hand, for an educated man to date / marry an uneducated woman is very easy. Women love to live in fantasy. Reply
| |||||
Quote from: fineboy on 19-01-2011 12:33 AM but i`ve seen this posted on my facebook and it wasnt you who did fank u jare my brother i was just about 2 say d same o becos i have also seen it on my facebook and i wonder how come she is claiming that it is d letter someone wrote 2 toast her,women sef na we dey allow guys 2 talk to us anyhow sometimes sha.
| |||||
Associate professor of English Nijapals University Worldwide Reply
| |||||
lol Reply
| |||||
i want print am sharp sharp! Replye make sense. but poster as u gree 4 dis kind lettter e mean say u fit gree 4 any 1 way even worse pass dis abi?
| |||||
Quote from: Arabmoney2 on 19-01-2011 12:07 AM florish wats up Arab i dey Compliments
| |||||
Quote from: 4kasibe247 on 18-01-2011 11:15 PM make una leave terry outta ds ooo...there's a big difference btw Terry n Mathew unless Terry middle name na Mathew ![]() Se u no know say Terry get plenty names ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot