abi ooo
Posted: at | |
Quote from: Elechimayor on 19-01-2011 01:35 PM English is not by force. Anyone who sees that guy should tell him to stop crucifying English. Na laugh i dey laugh lolabi ooo
| |||||
na so Reply
| |||||
Quote from: cletus1992 on 19-01-2011 01:22 PM Guys u dont have 2 blame d boy, this is what he feels about her. abi o
| |||||
no vex o, ur name na obi? Reply
| |||||
Hey guys she might be the one that wrote that, so be careful bcos some girls can lie oh Reply
| |||||
Quote from: usmanms on 19-01-2011 01:54 PM Hey guys she might be the one that wrote that, so be careful bcos some girls can lie oh see yah head like tuface own Waka go front Jo
| |||||
Quote from: coolandrea on 19-01-2011 06:10 AM u b babe wey u dey drop ur number make terry kal u? Hmn, op no b wetin i dey tink o** ijiot.na ur boobs i go slap if care is not taken. A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
i no fit laff.olodo,na him em be.lmao Reply
| |||||
Quote from: terryworld on 19-01-2011 02:12 PM Quote from: coolandrea on 19-01-2011 06:10 AM u b babe wey u dey drop ur number make terry kal u? Hmn, op no b wetin i dey tink o** ijiot.na ur boobs i go slap if care is not taken.na wa oooo na true she talk oooo abi una be gay?
| |||||
thank u wey u help me finish am o* Terry op u no dey write p 4 d guy yanch? Reply
| |||||
![]()
| |||||
LWKMD!!! Love no easy o Reply
| |||||
na wa 4 letter luv o* Reply
| |||||
Quote from: bodeniyi on 19-01-2011 10:41 AM Terry.. when I write this letter to silkyme then, una dey complain say I no hear english and yet, you get mind copy am go toast florish4love hehehe u wrote dis lettes some months back.i can remember dat. A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: terryworld on 19-01-2011 02:34 PM Quote from: bodeniyi on 19-01-2011 10:41 AM Terry.. when I write this letter to silkyme then, una dey complain say I no hear english and yet, you get mind copy am go toast florish4love hehehe u wrote dis lettes some months back.i can remember dat.chai Big slap on ur face terry
| |||||
na wa o* Reply
| |||||
o gaa Reply
| |||||
omo yoruba, ba wo? Reply
| |||||
This letter no get nafdac no. readers beware. Reply
| |||||
Quote from: florish4love on 18-01-2011 05:39 PM Na this be the letter wey terry use toast me and i gree for am immagine i just dey mannage am Pirated copy! VeNi ViDi VeSA!!! ----->
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)