A lady decided to take an evening stroll with her twelve years old daughter. After walking two blocks away from their home, they came across seven men. These seven men where standing Nood with erect organs. "Close ur eyes baby" screamed the lady to her daughter. Immediately the daughter shut her eyes and quickly the lady and her daughter hurried down home... At home the young daughter curiously asked, "Mom, what really where those things???" Mom answers "7up Advertisement"...
Posted: at 12-11-2008 09:10 AM (16 years ago) | Gistmaniac
rezimero at 12-11-2008 10:40 AM (16 years ago) (m)
orezo you don come again oh
Posted: at 12-11-2008 10:40 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Onyi!!! U sure sey if na u sef u go cover ur eyes??? U wen be sey u like to see things... And who tell u sey i dey lie I neva lie b4 for my life:o :oLOL
Posted: at 12-11-2008 12:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac
onyinyenaija at 12-11-2008 01:57 PM (16 years ago) (f)
Quote from: orezo on 12-11-2008 12:24 PM
Onyi!!! U sure sey if na u sef u go cover ur eyes??? U wen be sey u like to see things... And who tell u sey i dey lie I neva lie b4 for my life:o :oLOL
walahi ...i never see that kind evil wey go tanda for road dey shake head...
hahahaaaaaah, Orezo u win again...
Posted: at 12-11-2008 01:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac
rezimero at 12-11-2008 05:57 PM (16 years ago) (m)
Quote from: onyinyenaija on 12-11-2008 01:57 PM
Quote from: orezo on 12-11-2008 12:24 PM
Onyi!!! U sure sey if na u sef u go cover ur eyes??? U wen be sey u like to see things... And who tell u sey i dey lie I neva lie b4 for my life:o :oLOL
walahi ...i never see that kind evil wey go tanda for road dey shake head...
hahahaaaaaah, Orezo u win again...
no dey call evil. if you dey call am evil, i dey provoke. dat generations to generations?
Posted: at 12-11-2008 05:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac