Please help me Upload my music,

Date: 12-11-2008 5:49 pm (16 years ago) | Author: Green Genius for Life
- at 12-11-2008 05:49 PM (16 years ago)
(m)
I have been trying to uplaod my song on Naija pals but i dont see the son. I have upload it in a URL file please I will appreciate if anyone could do me a favor and upload for me. I will be very gateful. This is the URL link


http://www.sendspace.com/file/074z0m

U can copy the url above into your browser and search when you get to the download page wait 4 seconds and click downlaod, then save on your PC and helep me upload on Naijapals..its naija Gbedu. The title is OGA SA. LOL. please my beautiful pals make e happy. i wish you can help me. thanks

Here is the Lyrics.
Chorus

See babes dey flow
Lighter dey blow
Shayo dey oh
For this party oh

Come on lets go
Make we flow oh
come see show oh
for This party oh

Oga sa, oga sa...lets go instrumental
oga sa, oga sa...lets go continental
Oga sa, oga sa..lets go universal

Guys dey denge pose
see as chicks dey flow
Every body dem pumpin with paro
Wetin u dey do . shebi u don ready
Anather level don come meake we go

Looking to the air u see the hiry smoke,
dancing next to you is the girls in the club
whining their waste shaky shaky bam bam
legs in the air is sounding kokoka
call the club gal make she bring you lighter
call the club gal make she bring another beer
Zip and inhale make he quiclky enter
come to the floor make u give us free style

Nothing do you...
nothing do you....

He go balm for this party
He go rock for this party
he go tight for this party
we go know who be oga

(chorus)

What is the first thing make u get ready
anytime u hear Dj slam this gbedu
if u dey shy pls no luk face cos he go balm for this party
get this instrumental staright to your hear omo dancia baraje

Nothing do u...i say ..i say
nothing do you i say ,...

Guys in the club flip ur hands to the air
Girls in the party move that thing closer hear
see that girl twisting like shakira
making all niga go kolo mental
Turn yourself on like u drink wiskey
move to next level with your apeteshi

He go balm for this party
he go rock for this party
he go tight for this party
we go know who be oga

(chorus)

My ears don fullu eh
my eyes don see many things
I dey bow as i dey reach many country dem still dey still dey sing say hey of oga dey chop am woro woro
see my stomachi yeh, shey he be like say eh
Me i don chop many things , i go still chop plenty things, i go still chop am woro woro.

Nothing do me...

He go balm for this party....

See babes dey flow
Lighter dey blow
Shayo dey oh
For this party oh

Come on lets go
Make we flow oh
come see show oh
for This party oh

Oga sa, oga sa...lets go instrumental
oga sa, oga sa...lets go continental
Oga sa, oga sa..lets go universal


Put any of my nice picture on it
My name is GREEN GENIUS.

Regards

Please You can use the picture below...Thank you good people and lovers in the house.

[attachment deleted by admin]

Posted: at 12-11-2008 05:49 PM (16 years ago) | Gistmaniac

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. Ex Chairman of NHRC, Chidi Odinkalu Slams Nuhu Ribadu Over CDS Canadian Visa Denial

  2. BREAKING: Edwin Clark Is Dead

  3. VID; Delta Airlines Plane With 80 People On Board Crash-Lands And Flips Upside Down In Toronto

  4. Attack On Govt Officials: Police Declare Singer, Portable Wanted

  5. Cardi B Sparks New Romance Rumors With NFL Player, Stefon Diggs

  6. Dismembered Body Of A Female Found Inside A Sack In Ogun

  7. ‘It Was The Biggest Risk Of My Life, If $23bn Refinery Didn’t Work, I Was Dead’ – Dangote Says

  8. 'Hallelujah Challenge Doesn’t Define Your Faith' – Nathaniel Bassey

  9. 'The Leaders Of Tomorrow Are Only Interested In Stupid Trend' - Singer, Rudeboy Laments

  10. 56Yr Old Pastor, Emeka Mkama Detained For Allegedly Raping 4-Year-Old Girl In Anambra

  11. Soludo's Govt. Denies Authorising The Arrest Of Women Not Wearing Underwear

  12. 50Yr Old Stepfather, Abubakar Muhammad, Jailed For Sexual Exploitation In Kano

  13. Police Apprehend Four For Felling Tree Illegally In Bauchi

  14. Stop Interfering In State Affairs! Atiku Slams DSS Invasion Of Lagos State House of Assembly


THIS WEEK
  1. Nigerian Man Loses Shop, 15 Machines To Gambling Addiction (Video)

  2. Sabinus Marriage To Ciana Chapman Packs Up Amidst Claims Of Cheating and Infidelity

  3. Boko Haram, ISWAP Kill Three Soldiers in Attack On Borno Military Base

  4. SHOCKING; Chika Ike Reportedly Welcomes Child With Regina Daniels’ Husband, Ned Nwoko

  5. Mystery Deepens Over Disappearance Of Apetu of Ipetumodu As He Faces COVID-19 Fraud Trial In US

  6. Tuface Idibia Spotted Shopping With New Lover, Natasha Amid Family’s ‘Missing’ Claims (Video)

  7. Moment Omoyele Sowore Was Attacked By Thugs At Lagos City Marathon (Video)

  8. Man Nabbed For Stabbing Girlfriend On Valentine's Day In Lagos,Disturbing Video Surfaces Online

  9. Popular Nollywood Actress, Destiny Etiko Gifts Herself A Luxury Car for Valentine’s Day (Video)

  10. Popular Actress, Biodun Okeowo Reveals Why She Quit Nollywood


TOP MEMBERS:

Featured Discussions