50scent at 25-01-2011 12:26 PM (14 years ago) (m) MissyBarbie, I cant stand the insult coming out from your mouth, be careful ok?
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 25-01-2011 12:26 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
wey d fat person na? Posted: at 25-01-2011 12:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin u go do 50? Posted: at 25-01-2011 12:28 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 25-01-2011 12:28 PM (14 years ago) (f) @Treasure2, ok thanks i will just report you to my wife and she'll be mad at u when she's back stay put
HMMM, UR WIFE SEF NO GO ADVISE U WHEN U MENTION MY NAME TO LOCK DOOR. OK I DEY WAIT FOR UNA. Posted: at 25-01-2011 12:28 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
adams933 at 25-01-2011 12:30 PM (14 years ago) (m) OF ALL THE MEN IN THIS WORLD NA THIS FAT ONE I GO CHOOSE, MAKE I ASK U, HOW I WAN TAKE TURN HIM WHEN THE SHOW IS ON BC NA DO ME I DO YOU.
you go beg am to turn na. Posted: at 25-01-2011 12:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 25-01-2011 12:31 PM (14 years ago) (f) MissyBarbie, I cant stand the insult coming out from your mouth, be careful ok?
WEY THE INSULT, 50PENNY, EBI LIKE U SABI TROUBLE WOMAN. HMMMMMMMMMM Posted: at 25-01-2011 12:31 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
huh? Posted: at 25-01-2011 12:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
this one is nt normal oo obesity see the lepa girls wey dey follow the man self
i beg i no won die b4 my time Posted: at 25-01-2011 12:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
50,oya kneel down 4 worrying missybarbie Posted: at 25-01-2011 12:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin go kil u? Posted: at 25-01-2011 12:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 25-01-2011 12:34 PM (14 years ago) (f) OF ALL THE MEN IN THIS WORLD NA THIS FAT ONE I GO CHOOSE, MAKE I ASK U, HOW I WAN TAKE TURN HIM WHEN THE SHOW IS ON BC NA DO ME I DO YOU.
you go beg am to turn na. BEG U SAID, HMMM, NO BE ME, EVEN IF I BEG AM TO TURN, E GO TAKE AM 10 MINS TO TURN, THAT ONE NA MASSAGE NO BE THE SHOW AGAIN. Posted: at 25-01-2011 12:34 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
slim dudes like us are hot cakes... Posted: at 25-01-2011 12:36 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
adams933 at 25-01-2011 12:36 PM (14 years ago) (m) OF ALL THE MEN IN THIS WORLD NA THIS FAT ONE I GO CHOOSE, MAKE I ASK U, HOW I WAN TAKE TURN HIM WHEN THE SHOW IS ON BC NA DO ME I DO YOU.
you go beg am to turn na. BEG U SAID, HMMM, NO BE ME, EVEN IF I BEG AM TO TURN, E GO TAKE AM 10 MINS TO TURN, THAT ONE NA MASSAGE NO BE THE SHOW AGAIN. I laugh. Posted: at 25-01-2011 12:36 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
adams933 at 25-01-2011 12:37 PM (14 years ago) (m) slim dudes like us are hot cakes...
ur waist don break tete. Posted: at 25-01-2011 12:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 25-01-2011 12:39 PM (14 years ago) (f) divineproject, but what if the fat guy so much loves u
THIS ONE NO BE LOVE AT ALL. Posted: at 25-01-2011 12:39 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 25-01-2011 12:40 PM (14 years ago) (f) OF ALL THE MEN IN THIS WORLD NA THIS FAT ONE I GO CHOOSE, MAKE I ASK U, HOW I WAN TAKE TURN HIM WHEN THE SHOW IS ON BC NA DO ME I DO YOU.
you go beg am to turn na. BEG U SAID, HMMM, NO BE ME, EVEN IF I BEG AM TO TURN, E GO TAKE AM 10 MINS TO TURN, THAT ONE NA MASSAGE NO BE THE SHOW AGAIN. I laugh. OKIES Posted: at 25-01-2011 12:40 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
slim dudes like us are hot cakes...
ur waist don break tete. na ur sista break my waist? Posted: at 25-01-2011 12:41 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
adams933 at 25-01-2011 12:42 PM (14 years ago) (m) slim dudes like us are hot cakes...
ur waist don break tete. na ur sista break my waist? wela! Posted: at 25-01-2011 12:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Treasure2 at 25-01-2011 12:44 PM (14 years ago) (f) Posted: at 25-01-2011 12:44 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mk i go .......... Posted: at 25-01-2011 12:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |